|
|
|
ben~jay (m)
|
@coolykdat LOL  now you dey claim to be bird ?
|
|
|
|
|
|
coolykdat (m)
|
Luk who's talking 
|
|
|
|
|
|
Kay$ (m)
|
Lol i code una , copy and paste muguns lol
|
|
|
|
|
|
ben~jay (m)
|
These newbies. **hiss**
|
|
|
|
|
|
|
|
Jeovy (m)
|
Cooly,where you keep tufe?abi dey enjoy una strocking
|
|
|
|
|
|
Kay$ (m)
|
Welcome to the show @Jeovy
|
|
|
|
|
|
alex406 (m)
|
person wey go fill this form must have been searching for woman since his birth.***prints the form and takes it to a deaf and dumb to fill.He has been looking for 1***
|
|
|
|
|
|
|
|
Kay$ (m)
|
Umm but make u no coem dey form Cele ooo, na voice
|
|
|
|
|
|
alex406 (m)
|
I wonder who go touch the tail of a lion here.# big Lions
|
|
|
|
|
|
Esss (m)
|
Where tufe go??
I go declare winner o!!
If I count to 10 and ehn no show, cooly don win be that.
*1
|
|
|
|
|
|
Jeovy (m)
|
kay thanks,alex how you dey?
Ess,who make you referee?
|
|
|
|
|
|
Esss (m)
|
I be nairaland official refferee for all fights o!!  * 2
|
|
|
|
|
|
|
|
ben~jay (m)
|
[size=8pt][size=8pt]*5[/size][/size]
|
|
|
|
|
|
Jeovy (m)
|
Ben 
|
|
|
|
|
|
ben~jay (m)
|
@Jeovy Yeah i can see that you are confused. So how is that any of my business ? 
|
|
|
|
|
|
Jeovy (m)
|
That is not what I pay you for
|
|
|
|
|
|
Kay$ (m)
|
I beg who be mechanic and who be Oga o , ? both of una Tomatoes and pepper *hiss**
|
|
|
|
|
|
Jeovy (m)
|
kay them remote you?
|
|
|
|
|
|
ben~jay (m)
|
@Kay$ Now what the hell are you talking about ? @All I don't think Kay$ is stupid; i believe he is possessed by a retarded ghost. 
|
|
|
|
|
|
Kay$ (m)
|
Man wetin you won start is called Gonshii Olofofo people one on one is allowed
|
|
|
|
|
|
Jeovy (m)
|
what is he talking about?
|
|
|
|
|
|
ben~jay (m)
|
Help me ask am my brother.
|
|
|
|
|
|
Kay$ (m)
|
*hiss * he dey hoide under jeovy , man you are on your ben , come out like a man , not like Jeovy please
|
|
|
|
|
|
Jeovy (m)
|
he should come out as a man and fight a girl like you.
|
|
|
|
|
|
Kay$ (m)
|
haaa , u be lady
|
|
|
|
|
|
ben~jay (m)
|
**shakes head in dissapointment and walks away**
|
|
|
|
|
|
timmfikk (m)
|
@ Poster let me know your requirements. 
|
|
|
|
|
|
alex406 (m)
|
So who is the overall winner now? Make we know abeg.
|
|
|
|
|
|