|
adekennis (m)
|
To the ladies, how would you like to be approached? At any given situation, like for example, randomly on the streets? What would be the choice of words? Help me, I'm clueless oo!  Thanks a lot. 
|
|
|
|
|
|
Gamine (f)
|
Upon everything we said you are still clueless  you are jobless!
|
|
|
|
|
|
Nella (f)
|
Upon everything we said you are still clueless  you are jobless! Oh God! lmao!!!!!! loool,
|
|
|
|
|
|
9ja boi (m)
|
@gamine No need 4 abuses, I guess he is tired of hearing the ladies say we ain't doin it rite. Innit?
|
|
|
|
|
|
adekennis (m)
|
@gamine,wetin be your own now  ? you wan talk ni abi you wan abuse me plzzzz if you gat nofin bera to talk ???get off my tread no insult plz 
|
|
|
|
|
|
Gamine (f)
|
Who Insulted you???
get off Nairaland before i ban you!
|
|
|
|
|
|
|
|
adekennis (m)
|
@Gamine, Ban mee  datz what av been xpecting go ahead jare  i even wan xperience as d tin dey be 
|
|
|
|
|
|
whitelexi (m)
|
@Poster:
You can go directly or indirectly, either way - the average naija girl will know where you're going. I think if the girl is younger (<24) you should use the indirect route, but if she's more experienced (>24) she wont want u to waste her time so the direct route might be better.
|
|
|
|
|
|
Bolarge (m)
|
@adekennis U sure say u no need deliverance so? Ds your yawa with women don follow u reach cyberspace o!  Seriously my guy, relax & catch fun men, ain't norrin personal up in here.  @Gamine  sho fe jegba ni?
|
|
|
|
|
|
Gamine (f)
|
@Bolarge
ma worry ke?
i dey talk to you?
gbeborun
@adekennis
next time u tell me to get off your "tread"
lets see what happens then
|
|
|
|
|
|
Bolarge (m)
|
@Bolarge
ma worry ke?
i dey talk to you?
gbeborun
@adekennis
next time u tell me to get off your "tread"
lets see what happens then
U seem to be the one takin stuff personal on the thread now. Try relax. 
|
|
|
|
|
|
adekennis (m)
|
@Whitelexi,thanks jare bro  @Gamine,we shall see 
|
|
|
|
|
|
Gamine (f)
|
What stuff is personal on NL
abeg o, i no dey take anything
|
|
|
|
|
|
spikedcylinder (f)
|
So this is supposed to be like the opposite of the "annoying pick up lines thread?
Gamine, why you dey find trouble na?
|
|
|
|
|
|
tankwa
|
Upon everything we said you are still clueless you are jobless! Scrotal Sac
|
|
|
|
|
|
Gamine (f)
|
LOL
Spiked, i no dey find o
na hin con find me here.
This thread, they don post am before
i no kno why hin dey repeat am.
|
|
|
|
|
|
adekennis (m)
|
@spikecylinder,exactly  no mind that gamine she's such a trublesome shawty 
|
|
|
|
|
|
Gamine (f)
|
Me?
Abeg o i be Angel.
|
|
|
|
|
|
spikedcylinder (f)
|
You? Gamine? Angel? Then me I be Angelina Jolie. 
|
|
|
|
|
|
Gamine (f)
|
 :p
|
|
|
|
|
|
Ruddyface (f)
|
I would like to be approached like this:
Get butt-naked in front of me in the public (without being a madman) and ask for my friendship while on one knee with ur mid-leg dangling lazily (and not otherwise). If u were virile and could do that, I would say 'yes'.
|
|
|
|
|
|
|
|