|
tway4warri
|
ALL THE WEBMASTERS them I HAIL UNA BE GURU NOW SHWO those when dey use hopster bypass watever u kow wetin i mean i beg if u get the way u take set am up i beg show me i need am badly for mtn because d one when i dey use now na green boys and i no fit de do many things with am i beg if anybody get hopster or u dey use hopster show me send me the configuration i no need the software i get am already
great nairalanders na so we go de dey?
|