|
ozoluaohis (m)
|
Abeg o fellow nairalanders, i piked this up from a website while searching for contents, anyway please read this and tell mewhat u think, it has to do with the thisday festival,
C[b]hris Brown Sweaty Towel Fan Fight This Day Africa Rising Concert - Chris Brown was pictured as he preformed at the “This Day Africa Rising” Nigeria this weekend.Chris Brown who threw a sweaty towel in the public during his performance almost started a riot in the African country.Security were called in when female fans came to blows after the singer tried to please the Nigerian crowd by offering his towel.[/b]
why wuld a web editor describe naija as , "the african country, "?
i tried making a comment on the column abi na article sef, but them no gree upload my comment , omo see racism on the net!
|
|
|
|
|
|
|
|
Mustay (m)
|
Oh my lyricals!
I like not to insult e-people but what the hell is this?
|
|
|
|
|
|
ozoluaohis (m)
|
Mustay, i assure u i don't like dissin e-folks either but when u decide to yab naija over a flimsy towel , kom on man a ti ju iyen lo, we don pass to make person wey no jo how we dey run tins to dey describe us as "the african country"
|
|
|
|
|
|
Mustay (m)
|
WHICH ONE D'YOU WANT? african country african china west african country most populous black nation or, . , I see it as the way journalists write to describe a place  I thot the problem was supposed to be about the SWEATy towel
|
|
|
|
|
|
ozoluaohis (m)
|
if u look well, think outside d box, anyway, the terms wey u dey use no wahala on it, i guess its d way I'm seeing it, the sweaty towel, well goes to show how them babes no dey get regard for personal hygiene, which kin levels b that?person klean body finish troway towel, babes wey go dey form levels for we bois begin hussle for d sleazy thing, na wa o!thanks for puttin me through, maybe na as i take see d sentence,
|
|
|
|
|
|
Mustay (m)
|
I thought the towel caused the fight
|
|
|
|
|
|
ozoluaohis (m)
|
BROS NA TOWEL KOS FIT O, REMINDS ME OF them BUILDINGS IN LAGOS WEY them DEY KALL FACE ME I FACE U, IYA RISIKATU AND MAMA TAIWO ARGUIN ABOUT WHOSE BUCKET IT IS THAT HAS WATER INIT, NAIJA BABES, MAN them DEY WORRY, FOR D PUNK MIND(EXCUSE ME LANGUAGE), HIM GO DON DEY WONDA, "MAN TAKE A LOOK AT them HONIES RUNNING AROUND FOR ME TOWEL, "
|
|
|
|
|
|
savanaha
|
I think in terms of reffering to every African country as Africa is ignorance that most people have happily developed. I was in Ghana on trip for a month and some people said Africa the whole time. It is racism if you think of it. How insignificant are most countries in the African continent that they cannot be called by their name. Egypt and South Africa are one of the few referred by the name rather than Africa. I hate the media alot inregards to that. They portray the worst aspect of the continent. Ignorance is infectious and the Western media are a major part of what has been spreading ignorant beliefs about African countries.
|
|
|
|
|
|
ozoluaohis (m)
|
Now thats what i kall thinking outside d box, man, u run tins i swear, what will it take or kost a media firm or group to use d word zambia, nigeria, etc, u mentioned only egypt and south africa, u left out the one hot nation in the news recently, ZIMBABWE, it has become so popular via media hype that u need not mention its name anymore, just think, "MUGABE", and d map komes up in ur mind's picture, thanks for ur contribution!
|
|
|
|
|
|
|
|