|
kayowalemi (m)
|
My dear go call doctor oooooooooooooooo
|
|
|
|
|
|
mohawkchic (f)
|
~Lol . . . thats sick!!
|
|
|
|
|
|
|
|
|
|
kayowalemi (m)
|
You are right when u tot what he does offline, we plenty wey he give belle but na me be im favourite wife, .
Though I no no my position in his wife listing
tell him to call doctor now
|
|
|
|
|
|
ben~jay (m)
|
I no understand ooo, How Saucekid go give kayowalemi belle ??
|
|
|
|
|
|
lexicon (m)
|
I have used my Infra-Red camera and its showing me there are set of twins there, congratulations in advance, 
|
|
|
|
|
|
Kay$ (m)
|
Hey , Home called me , so i am back again
|
|
|
|
|
|
clemcykul
|
chei sauce don surfer o 
|
|
|
|
|
|
|
|
Emperoh (m)
|
I hope someone has not courted wahala All the same, sauce, u are the bomb carry go  I don't envy you one bit 
|
|
|
|
|
|
|
|
segunpc (m)
|
all of una wey dey blast sauce don die! thank God me no dey sha. but sauce u try o. 
|
|
|
|
|
|
Jeovy (m)
|
Congraaaaaaaaaattttttttttttullllllllllllllllaaaaaaaaaaation Sauce
|
|
|
|
|
|
ben~jay (m)
|
OMG sauce is dead 
|
|
|
|
|
|
habiolah (m)
|
Feel you bro 
|
|
|
|
|
|
habiolah (m)
|
Feel you bro  Abeg, when the naming go come be
|
|
|
|
|
|
akinsadeez (m)
|
When did kayowalemi become a monkey(and a female one at that) not to talk of being impregnated by sauce kid
|
|
|
|
|
|
ben~jay (m)
|
Oya question and answer
|
|
|
|
|
|
clemcykul
|
sauce don try wella  e no easy to climb kayo 
|
|
|
|
|
|
Phiniter (m)
|
see we are hear wasting time since Sauce is not anywhere to be found let's take the chick to the hospital before it gets late, at least for friends sake lets help, ehem, oya, iteu get the ambulance, Benjay, oya make you carry the chick small small while I make a call the doctor, 
|
|
|
|
|
|
ben~jay (m)
|
~Phiniter Make i do the doctor calling, you carry the chick. **runs off to call the doctor**
|
|
|
|
|
|
ituen (m)
|
Ben, abeg make i go ATM commot money for hospital charges
Phiniter can carry the "chic" to the hospital
|
|
|
|
|
|
Kay$ (m)
|
Junkies 
|
|
|
|
|
|
|
|
clemcykul
|
they are all and none of the above 
|
|
|
|
|
|