|
££VICTOR££ (m)
|
How does zoom broadband of 15 k work is it the same with the zoom mobile 10k
Not Dsame broda, The different is clear 
|
|
|
|
|
|
lynxnoon (m)
|
it seems dey r using d same modem as multilinks cos dis izap trendy interface looks d same as dat of multilinks broadband 
|
|
|
|
|
|
lynxnoon (m)
|
@lynx, u b Old skool jo'
old sch or new sch. . . . . it stil performs wat i want 
|
|
|
|
|
|
££VICTOR££ (m)
|
Here are some shot of my New Xcomms Modem, Una no go vex Oo, Because na dark out i dey, PHCN dey vex for our side because we collect there wife And Sorry for the big screen pictures na my E63 u use snap am, The phone self big 
|
|
|
|
|
|
££VICTOR££ (m)
|
Ayother 
|
|
|
|
|
|
££VICTOR££ (m)
|
Ayother wan, 
|
|
|
|
|
|
££VICTOR££ (m)
|
Again Again 
|
|
|
|
|
|
££VICTOR££ (m)
|
hmmm 
|
|
|
|
|
|
|
|
££VICTOR££ (m)
|
Testing Testing 
|
|
|
|
|
|
lynxnoon (m)
|
looks compact sha  cool 
|
|
|
|
|
|
lynxnoon (m)
|
hmm jst noticed its frm ZTE. . . . . d same pple producing for mtn . , . .na wah oh. . . . dem wan chance HUAWEI comot for naija ni?? 
|
|
|
|
|
|
££VICTOR££ (m)
|
Legit,  , Not Awof 
|
|
|
|
|
|
££VICTOR££ (m)
|
Final Testing, 
|
|
|
|
|
|
££VICTOR££ (m)
|
Sleeping Mode, COnnection dey sleep 
|
|
|
|
|
|
££VICTOR££ (m)
|
Active Mode, Work Work, 
|
|
|
|
|
|
££VICTOR££ (m)
|
hmm jst noticed its frm ZTE. . . . . d same pple producing for mtn . , . .na wah oh. . . . dem wan chance HUAWEI comot for naija ni??  Abi OOOo, But come to think of it, HUAWEI produced Land line phone, I can still remember my old White Multilinks box
|
|
|
|
|
|
hayprof (m)
|
See Victor, don waste dis whole page posting that kiddies kind'a modem 
|
|
|
|
|
|
££VICTOR££ (m)
|
See Victor, don waste dis whole page posting that kiddies kind'a modem  No mind me jare, Na una say make i upload the screenshot of my modem, No vex Oo, abi u dey vex 
|
|
|
|
|
|
lynxnoon (m)
|
na beef 
|
|
|
|
|
|
|
|
Double N (m)
|
What about Fish  E be like say time don reach make we pursue this man back to him ZOOM!
|
|
|
|
|
|
|
|
££VICTOR££ (m)
|
E be like say time don reach make we pursue this man back to him ZOOM!
Lol, Still keeping ma ZOOM modem for better change, Come pursue OO,  Close ya smelling mouth joo 
|
|
|
|
|
|
lynxnoon (m)
|
hmmm vic beta watch out oh. . . . . cos som pple knw wdnt want u to com n zap all d bandwith 
|
|
|
|
|
|
££VICTOR££ (m)
|
hmmm vic beta watch out oh. . . . . cos som pple knw wdnt want u to com n zap all d bandwith  I no zap anything just dey manage my level, 
|
|
|
|
|
|
lynxnoon (m)
|
hmmmm (curtesy mtn3.5G and. . . . )
|
|
|
|
|
|
lynxnoon (m)
|
anoda 
|
|
|
|
|
|
|
|
suxes2005 (m)
|
My boss is using starcomms izap and its kinda fast at times. Most times i love d speed esp in d nite. But wen we r @ d area where dere is no coverage, it knda slow. so check your area to see if its compatible wit xcom
SHALOM
|
|
|
|
|
|
market2009
|
I am interested in reviewing a couple of social networking sites in Africa, and will like your feedback or ideas on how Africans with access to internet are welcoming this new way of communicating, and also what could be the advantage in African context. Besides that I actually found a really good social networking site dedicated to africa and it is very similar to fb, find it at http://www.afroconnections.net , review and send us your feedback and comments.
|
|
|
|
|
|
bukahands
|
I am using zoom mobile the 10k own please i want to upgrade to 15k broadband wat do i do do i need anoda software or still the dial up thank u
|
|
|
|
|
|