|
spenchuks (m)
|
what is happening? make una take am easy
|
|
|
|
|
|
lysaa (f)
|
hey spenchuks nor mind that yeye boi. . how are u? 
|
|
|
|
|
|
spenchuks (m)
|
U should have known studio by now. He always quarrels like market women 
|
|
|
|
|
|
dani1luv
|
hey dani nor mind that yeye boi. . how are u?  I'm fine jare 
|
|
|
|
|
|
spenchuks (m)
|
na so the thing dey do u? u don steal sotey u dey steal greetings now. sorry 
|
|
|
|
|
|
|
|
spenchuks (m)
|
please no "laugh die" because i no fit cry
|
|
|
|
|
|
|
|
dani1luv
|
keep wetin 
|
|
|
|
|
|
lysaa (f)
|
the stolen greeting.
|
|
|
|
|
|
spenchuks (m)
|
thanks lysaa, i don't think dani can steal all these kisses. i think this kiss will sustain me for some time before u start ur "disappearing act" again 
|
|
|
|
|
|
lysaa (f)
|
i'm glad the account is credited successfully  call me when u need a cheque. 
|
|
|
|
|
|
dani1luv
|
lysaa dun dump info again ooo they must hia these 
|
|
|
|
|
|
lysaa (f)
|
and how can u proove that?
|
|
|
|
|
|
|
|
lysaa (f)
|
better be before nkor? nor be jokes forum we dey? 
|
|
|
|
|
|
dani1luv
|
chei. which kain reason yhu get sef 
|
|
|
|
|
|
lysaa (f)
|
that qxn should be directed at u and i'm waiting for the ans.
|
|
|
|
|
|
dani1luv
|
i did nt wana ask that qxt in yoruba., bt I'm forcd to say it in yoruba Iru Idi wo lo ni gan (What type of a$$ yhu get sef) 
|
|
|
|
|
|
lysaa (f)
|
 very unclean mind. . thats why u don't have time to go to church! 
|
|
|
|
|
|
|
|
|
|
|
|
|
|
dani1luv
|
noott truee 
|
|
|
|
|
|
jaymobb (m)
|
kraze don dey worry una both abi
|
|
|
|
|
|
lysaa (f)
|
did some one delete my post whia i stopped crasing? SAMMIEEEEEEEEEEEEEE 
|
|
|
|
|
|
studio43 (m)
|
yaba left is the last hope for this crazy patient 
|
|
|
|
|
|
lysaa (f)
|
i hear u doc 
|
|
|
|
|
|
studio43 (m)
|
why is your mouth like that? na so them born you , ?
|
|
|
|
|
|
lysaa (f)
|
y u wan know? 
|
|
|
|
|
|
studio43 (m)
|
since when e don become offence to show care>?
|
|
|
|
|
|