|
timmfikk (m)
|
norrin ma person, naeto c is da big deal, studio pls set up one ooo coz na music dey rain for naija right now, we go tagg ourself Nairalander all star, wetin u feel
|
|
|
|
|
|
studio43 (m)
|
norrin ma person, naeto c is da big deal, studio please set up one ooo because na music dey rain for naija right now, we go tagg ourself Nairalander all star, wetin u feel
Bad advice 
|
|
|
|
|
|
mykali
|
very bad advice. 
|
|
|
|
|
|
studio43 (m)
|
no mind the guy  him think sey na everybody want to be noticed 
|
|
|
|
|
|
lexicon (m)
|
irresponsible husband. u no dey shame 
|
|
|
|
|
|
|
|
Jeovy (m)
|
Did anybody ask any question 
|
|
|
|
|
|
jaymobb (m)
|
as your concerned otologist i think u nid deaf aid
|
|
|
|
|
|
|
|
Jeovy (m)
|
as your concerned otologist i think u nid deaf aid
who dash you otologist?native doctor like you 
|
|
|
|
|
|
jaymobb (m)
|
na u b my servant
*oya take this flute with drum make u use dey create small awareness 4 here*
|
|
|
|
|
|
Jeovy (m)
|
I bind you,you no know your servant
|
|
|
|
|
|
Gabry (f)
|
People, its time to make peace. Life is too short to argue. You will grow old fast, you will have wrinkles, you will become flabbier and also your wife will see you as worwor so chill I give the best advice ever. 
|
|
|
|
|
|
Jeovy (m)
|
peace,was any one fighting 
|
|
|
|
|
|
jaymobb (m)
|
the babe don dey see vision
|
|
|
|
|
|
Gabry (f)
|
Yes, you two right there are the culprit
|
|
|
|
|
|
studio43 (m)
|
irresponsible husband. u no dey shame  who? husband ta ni? abi u don drink shepe  @tiimmm, sorry dude, but i no go buy that idea, but i fit link u to I.D CABASSA  JEOVY AND CO. PEACE ME STILL IN THIS ROOM IN JESUS NAME ? 
|
|
|
|
|
|
Jeovy (m)
|
studio,you know Jesus 
|
|
|
|
|
|
studio43 (m)
|
studio,you know Jesus  why did u ask?
|
|
|
|
|
|
Jeovy (m)
|
you dey sound like devil
|
|
|
|
|
|
studio43 (m)
|
see kettle dey call pot black, see your lips like ganja man, 
|
|
|
|
|
|
Jeovy (m)
|
I talk am,say you sound like devil.Where you see my lips?
|
|
|
|
|
|
studio43 (m)
|
hehe, u know were i fit find am na dont you? na bad think to be like devil? abegi
|
|
|
|
|
|
Jeovy (m)
|
No,I dont.your devil mind tell you say na me be that, I no sabi if na bad thing to think like devil or not.I dont think like one 
|
|
|
|
|
|
|
|
studio43 (m)
|
No,I don't.your devil mind tell you say na me be that, I no sabi if na bad thing to think like devil or not.I don't think like one  I will never get over the embarrassment of belonging to the same species as you. Try to edit your responses of unnecessary material before attempting to impress us with your insight. The evidence that you are a nincompoop will still be available to readers, but they will be able to access it ever so much more rapidly. If cluelessness were crude oil, your scalp would be crawling with caribou. 
|
|
|
|
|
|
Jeovy (m)
|
madness in typing 
|
|
|
|
|
|
Gabry (f)
|
You two reminded me of the Bash Brotha's
|
|
|
|
|
|
tollexboy (m)
|
guy you try jare, make them go find their own joke and pics for google,
|
|
|
|
|
|
tollexboy (m)
|
guy you try jare, make them go find their own joke and pics for google, but i guess you self go look like that guy on the pic's when you done drink shepe finish or even jedi ologo goro
|
|
|
|
|
|
Gabry (f)
|
Who are you referring to?
|
|
|
|
|
|
clemcykul
|
am enjoyn za pyte 
|
|
|
|
|
|