|
|
|
|
|
|
|
kenniology (m)
|
Abeg that bros wey talk say zain dey give out credit na true the bros talk o.me too dey done give me like 326 nai before when they were transforming from celtel to zain na browse i just browse go there site n they just dash me money.
|
|
|
|
|
|
kenniology (m)
|
But since then i've not been able to get another one abeg bros say you fit give me da trick please.my email add is hollandKenny@yahoo.com.i will be expectin@Kenny
|
|
|
|
|
|
Fadajasi (m)
|
Everyday is not christmas bru. Zain don wise up big time
|
|
|
|
|
|