|
folahann (m)
|
The king of jokes on nairaland. The nairaland official poll for the best humour creator NB. If your name doesn't appear in the list, it means you are just not good enough, try harder. 
|
|
|
|
|
|
ibkaye
|
Am just happy that your own name is not on the list 
|
|
|
|
|
|
tufe (m)
|
@fola my name no suppose dey there now. e don tay wey i post last.
anyway, if u ask me, its betweem info, sam and ituen.
|
|
|
|
|
|
Mr.Info (m)
|
@ tufe Abeg u fit lend me your shakomended eyeglass? cos he be like say my eyez don dey deceive me o  kia folahann
|
|
|
|
|
|
tufe (m)
|
ma bi nu. na now i dey see am. ok, make i go modify, my glass deceive me true true
|
|
|
|
|
|
|
|
Mr.Info (m)
|
@ Oyaletor Oya go take my space
|
|
|
|
|
|
tufe (m)
|
him no funny reach na
|
|
|
|
|
|
ibkaye
|
It is meant to be for funny people  I'm sure you now understand why you are not there 
|
|
|
|
|
|
Oyaletor (m)
|
why u dey insult me na!! i thougut u were nice 
|
|
|
|
|
|
ibkaye
|
why u dey insult me na!! i thougut u were nice  hehehehehehe, i was only joking jare
|
|
|
|
|
|
folahann (m)
|
Why don't people read instructions well, If your name doesn't appear in the list it means you are not good enough.
Tufe, we can't just help but put your name in the list, so accept it
|
|
|
|
|
|
folahann (m)
|
forgot something, Ibkaye, i knew you were expecting your name to appear there.
you are not a good humour creator, you only add to the existing ones
|
|
|
|
|
|
Mr.Info (m)
|
Na wa o, so ibkaye na plug-in? 
|
|
|
|
|
|
tufe (m)
|
but ibkaye good b4 oh. she come change after we make am senate president
|
|
|
|
|
|
ibkaye
|
forgot something, Ibkaye, i knew you were expecting your name to appear there.
you are not a good humour creator, you only add to the existing ones
I wasn't expecting nathing 
|
|
|
|
|
|
folahann (m)
|
You are a liar, your post said it all  Na wa o, so ibkaye na plug-in?  Yes oo
|
|
|
|
|
|
lexicon (m)
|
ibkaye no mind dem ''Ilesanmi dun joyelo'' house please me pass title. hahahahah
|
|
|
|
|
|
|
|
ibkaye
|
You are a liar, your post said it all  Yes oo which post?
|
|
|
|
|
|
folahann (m)
|
It's Okay, all is good, no problem.
you are not good enough, agreed
|
|
|
|
|
|
ibkaye
|
ibkaye no mind them ''Ilesanmi dun joyelo'' house please me pass title. hahahahah
lool ole! It's Okay, all is good, no problem.
you are not good enough, agreed
kk
|
|
|
|
|
|
|
|
folahann (m)
|
She agrees with me, wetin be your own
|
|
|
|
|
|
|
|
lexicon (m)
|
She agrees with me, wetin be your own
Its not over until its over !
|
|
|
|
|
|
Oyaletor (m)
|
@ folahann WHO COME MAKE U JUDGE FOR THIS PLACE!!!!! you done make me vex!!!  my name suppose det there!!!! i must riot!!!! whose wit me!!
|
|
|
|
|
|
lexicon (m)
|
@ folahann WHO COME MAKE You JUDGE FOR THIS PLACE!!!!! you done make me vex!!!  my name suppose det there!!!! i must riot!!!! whose wit me!! No need 4 riot. u can take the post of a CLEANER
|
|
|
|
|
|
mykali
|
jeovy shouldnt be there, as well as info. i pick, ituen.
|
|
|
|
|
|
|
|
folahann (m)
|
You are simply not good enough, besides you are still a pre-mature in the business
|
|
|
|
|
|
ibkaye
|
don't worry oyaletor, to be honest, I do actually think you are funny sha, it might not neccesarily only be the jokes you post, but also your personality too
|
|
|
|
|
|