|
Jeovy (m)
|
clems go school?,draw a picture or something
|
|
|
|
|
|
sylve11
|
you mean sey him dull? 
|
|
|
|
|
|
Azo (m)
|
maybe 
|
|
|
|
|
|
|
|
|
|
clemcykul
|
*gives slyve a slap*
who be dullard?
|
|
|
|
|
|
Sam Milla (m)
|
i am missing my guys here, i hope it has not been cold around here without me, cheer up all of u 
|
|
|
|
|
|
|
|
Sam Milla (m)
|
i no understand wetin u mean silvester
|
|
|
|
|
|
|
|
clemcykul
|
@sammila shey u knw say slyve symptoms dey appear and disappear
|
|
|
|
|
|
|
|
Sam Milla (m)
|
Thank You Dani
|
|
|
|
|
|
lysaa (f)
|
oh for the bribe, i get!
|
|
|
|
|
|
sylve11
|
i no understand wetin u mean silvester
Bros i 4 explain, but becos i be stamarer go make the whole explanation tire u  @sammila shey u knw say slyve symptoms dey appear and disappear
see as u betray your twin brover becos N10 kulikuli oga Sami promise u. after all dem do am to Jesus so who be me?  confirmed
Sharap there with your head shape like pressing iron!  Thank You Dani
Bros u r wlcome  oh for the bribe, i get!
u gat eyes lysabello. God bless u 
|
|
|
|
|
|
|
|
Sam Milla (m)
|
i m confused here, where is my first lady lysaa?
|
|
|
|
|
|
sylve11
|
Here i am 
|
|
|
|
|
|
lysaa (f)
|
slaps sylve out of the way and takes my lohloh place. 
|
|
|
|
|
|
sylve11
|
oya give me back my Gucci spec, i guess lohloh will look like monkey without my specs 
|
|
|
|
|
|
lysaa (f)
|
your mental illness don turn hoby abi?
gives him a good shave on the centre of his head and snatches back the gucci hygrass.
|
|
|
|
|
|