|
sunej (m)
|
I once posted that i was going for a surgery. Thank God I survived it and am getting better. What amazes me is how every body including the doctor is begging me to mess (fart). The mess sef no gree comot 
|
|
|
|
|
|
ibkaye (f)
|
abeg carry yourself commot for hia and take your fart with you, abi you wan cause discharge for this side of nairaland? most of us are too young to die now and i can almost imagine the nauseating stench the fart will carry not to mention the horrifying effects, i don't mix well with poison ehn, have a heart 
|
|
|
|
|
|
sunej (m)
|
Am sorry baby, am sure it's not going to smell like that of your boy friend because I've been only on drip and only took pap today!
|
|
|
|
|
|
ibkaye (f)
|
hehehe, boy friend ke? which boyfriend, make you no kill us for hia with your fart o 
|
|
|
|
|
|
Baxilexi
|
why don't you take this problem to the federal ministry of mess and fart. they would certainly have a solution for you.
|
|
|
|
|
|
donpapa (m)
|
why don't you take this problem to the federal ministry of mess and fart. they would certainly have a solution for you.
In this country?
|
|
|
|
|
|
mohawkchic (f)
|
~fart now!! 
|
|
|
|
|
|
gabrywyl (f)
|
too much information ohhh. . . over share over share. . . 
|
|
|
|
|
|
|
|
gabrywyl (f)
|
Wetin? 
|
|
|
|
|
|
spenchuks (m)
|
una dey beg am? abeg mess jare. we no dey fear 
|
|
|
|
|
|
gabrywyl (f)
|
Who is begging who? Not me for sure ohhh. . . 
|
|
|
|
|
|
Baxilexi
|
oga and i will pretend i do not know why ma pc is smellin funny.
|
|
|
|
|
|
gabrywyl (f)
|
Why? Your pc now smell like toto? 
|
|
|
|
|
|
Nautillus (m)
|
oga and i will pretend i do not know why ma pc is smellin funny.
LMAO . . .nice one
|
|
|
|
|
|
chioya (f)
|
na ordinary appendix na u dey form surgery  anyway thank God u survive am.  and feel free 2 mess.i go stitch any part happyily
|
|
|
|
|
|
mykali
|
sunej, u want to mess, carry on . . . . but make sure its environmentally friendly. 
|
|
|
|
|
|
sunej (m)
|
Make una no worry, my mess is CFC free, so ozone layer is safe. U can call it green mess
|
|
|
|
|
|
akinsadeez (m)
|
I am sure if you fart,everybody on nairaland will just suddenly sign out. 
|
|
|
|
|
|
lysaa (f)
|
some thread!
una don tire to kill with words na mess be una next plan. .tufia! mission-impossible. . that valve is securely-closed. Amen.
|
|
|
|
|
|
sunej (m)
|
some thread!
una don tire to kill with words na mess be una next plan. .tufia! mission-impossible. . that valve is securely-closed. Amen.
2 late for ya, u beta sign out because the mess it's about to blow and it'll travel at the speed of 3000km/h to all nairalanders who ever responded to this thread!
|
|
|
|
|
|
dreday (m)
|
2 late for ya, u beta sign out because the mess it's about to blow and it'll travel at the speed of 3000km/h to all nairalanders who ever responded to this thread!
In that case,I better not respond to the thread. Sh.t,I've been set-up.I just responded without knowing it. Abi na your mess arrange the jazz?
|
|
|
|
|
|
sunej (m)
|
In that case,I better not respond to the thread. Sh.t,I've been set-up.I just responded without knowing it. Abi na your mess arrange the jazz?
 I guess too many beers
|
|
|
|
|
|
dreday (m)
|
Are u calling me an alcoholic?  Oya apologise nownow,or prepare 2 battle. I go 4give you sha as you be invalid
|
|
|
|
|
|
ztyle (m)
|
here just dey smell mess mess, 
|
|
|
|
|
|
sunej (m)
|
were u trying to say 2 bottles?
|
|
|
|
|
|
dreday (m)
|
Nooo,I meant battle as in war as in mortal kombat as in duel till the end although we fit use bottle sha but i no go 'shook' u as you still have some healing stitches.
|
|
|
|
|
|
sunej (m)
|
Nooo,I meant battle as in war as in mortal kombat as in duel till the end although we fit use bottle sha but i no go 'shook' u as you still have some healing stitches.
Now, that is funny  . No stiches, they used modern method wetin be the name sef? like plaster
|
|
|
|
|
|
dreday (m)
|
Ah,they've turned you into an experiment
|
|
|
|
|
|
sunej (m)
|
u know serious, it's been in existence for few years now, well it's less painful and more expensive, no pulling of thread or stich pain. By next week, I should be speeding 150km/h again!
|
|
|
|
|
|