|
mykali
|
You don't like it?
abeg, i nor like am. give me another one jare . . . 
|
|
|
|
|
|
tufe (m)
|
. . chioya, thank u o jare.  jayidiot, how far na. u don thief money from u mama purse go cyber cafe now. easy oh, if she bankrupt, na u no go chop food again o
|
|
|
|
|
|
chioya (f)
|
u r welcome papa johnny 
|
|
|
|
|
|
jaymobb (m)
|
@chioya miss voltron na hw i take cause tufe 4 here now
if u dey trip 4 am make u talk and stop attacking me for showing my man support on his new gift
|
|
|
|
|
|
jaymobb (m)
|
@ tufe
u don see woman now your mouth don sharp na until i use cane design your mouth for you then u go know
|
|
|
|
|
|
mykali
|
lol. koboko. are u gay?
|
|
|
|
|
|
jaymobb (m)
|
read it again  i don forget say dbanj don turn d word to mean another thing 
|
|
|
|
|
|
tufe (m)
|
jaymobb,u no lie oh. na woman just make my mouth sharp. no vex
chioya.na u be mama johnny. why u wan come dey deny, i go leak the whole secret oh
|
|
|
|
|
|
chioya (f)
|
yes amebo,u don brush 2day  and who said i tripping 4 tufe. jelousy  Warning - while you were typing a new reply has been posted. You may wish to review your post. (let my post go na) which one sef
|
|
|
|
|
|
tufe (m)
|
ah, but truth be told, me i am tripping for you o.
|
|
|
|
|
|
jaymobb (m)
|
i must post my own too chioya na me talk am abi i lie u beta yarn tufe nowsay u dey trip4 am unless atleast u can see those fine babes 4 pix and i trust my boy tufe I'm no dey slack at all
|
|
|
|
|
|
chioya (f)
|
stop flattering me i can't take this,  *trip kill ur eye*
|
|
|
|
|
|
|
|
|
|
chioya (f)
|
tufe and jayymobb if i put slap for una face now them say chioya don start again abi 
|
|
|
|
|
|
mykali
|
chioya, u berra leave this guys o! na so them take massacre Gabby for the other thread. u are their next in line. . . . .
*runs away before trouble starts*
|
|
|
|
|
|
tufe (m)
|
mykali no run oh, come join the fun.
chi babay nna ehn i have plenty dollars oh. nna baby i will spoil u. do u know what they call money. i will show u. come and sit on daddy's lap ehn. yes thats it baby. nna life is sweet oooo
|
|
|
|
|
|
|
|
tufe (m)
|
ha, its because u are specail now, thats why i asked u to sit on my koko. ok oya come and sit on my lap. happy now? 
|
|
|
|
|
|
gabrywyl (f)
|
You be naughty boy ohhh. CHEI!
|
|
|
|
|
|
folahann (m)
|
Hey! Gabry remove the last picture now  no one ever uses me for jokes 
|
|
|
|
|
|
chioya (f)
|
*holding wheel barrow* am thinking of who to haul to yaba left first maybe gabby will go first foollowed by tufe
|
|
|
|
|
|
tufe (m)
|
@gab
u never still tell me which one u want
@chioya
wheel yourself 1st
|
|
|
|
|
|
folahann (m)
|
@Gabrywyl Out of all your 17 jokes, only 5 is new to me and out of those 5, only 2 are funny. It would have been a waste if not for the pictures. 
|
|
|
|
|
|
tufe (m)
|
do u know analysis 
|
|
|
|
|
|
gabrywyl (f)
|
Hey! Gabry remove the last picture now  no one ever uses me for jokes  What picture??? And if people don't use you for a joke, I will. Just wait till I come back sha. *holding wheel barrow* am thinking of who to haul to yaba left first maybe gabby will go first foollowed by tufe
gentleman first. This is the 21st century. Things have changed @gab
u never still tell me which one u want
What do you mean? The cartoon list? No I don't want any of yours ohhh. . . . I told you its outdated @Gabrywyl Out of all your 17 jokes, only 5 is new to me and out of those 5, only 2 are funny. It would have been a waste if not for the pictures.  You must be joking right? Ituen thinks its damn funny and since he is the king of jokes, I deserve a better rating than that. Alot of it are my old time favorites so I just add it in so that if I come in again, I can read it again. do u know analysis  No he doesn't. He just assume he knows. 
|
|
|
|
|
|
chioya (f)
|
@gabyy u dey sleep when these replies come?? 
|
|
|
|
|
|
tufe (m)
|
must have been the case
|
|
|
|
|
|
chioya (f)
|
amebo tufe r u gabby 
|
|
|
|
|
|
tufe (m)
|
i am her guardian angel
|
|
|
|
|
|
|
|
mykali
|
lol. . . . lol. . . . lol. . . roflmao 
|
|
|
|
|
|