|
gabrywyl (f)
|
Eya pele to everybody except *&^*&^ and (*&(*&*(. There. you happy now?
|
|
|
|
|
|
chioya (f)
|
*goes under d bed brings out AK-49 loads it with bullet and walks back into d the thread*,,
|
|
|
|
|
|
tufe (m)
|
be careful, for if u throw stones into the market place, it might just hit ur mother
|
|
|
|
|
|
|
|
tufe (m)
|
oh, ok. keep firing if it is Gabs buttocks thats the target
|
|
|
|
|
|
chioya (f)
|
yes now,don't u know,i pieces the yash 2day,  mk nobody hold me oh
|
|
|
|
|
|
infobaba (m)
|
Her yash no kukuma dey useful 
|
|
|
|
|
|
tufe (m)
|
@chi
u know say i dey ur back. fire on.
info, no be lie at all. it is totally useless. yansh wey her hubby use padlock on top
|
|
|
|
|
|
gabrywyl (f)
|
ohh. . . No wonder my booty become more sexier and sexier each day. , . . Thanks  My boyfriend will be sooo proud! 
|
|
|
|
|
|
|
|
tufe (m)
|
thats the spirit. infact fire her boobie join sef 
|
|
|
|
|
|
gabrywyl (f)
|
Girlfriend? Heheh! I don't think thats right ohhh. . . See tufe gets turn on that he wants my boobie to grow big as well. . . I fit get 1000 boyfriend's ohh. . . Just that I am playing hard to get 
|
|
|
|
|
|
tufe (m)
|
. . oya bring that boobbie here for inspection
|
|
|
|
|
|
gabrywyl (f)
|
Nope. only one man can do that and you know who.
|
|
|
|
|
|
|
|
Jeovy (m)
|
can anybody tell tufe to stop trying to toast gaby,chioya where that your gun?
|
|
|
|
|
|
tufe (m)
|
oga, wetin i do u na. na becoz u no get ur own lyrics. 
|
|
|
|
|
|
Jeovy (m)
|
tufe,you don forget say I just marry 
|
|
|
|
|
|
tufe (m)
|
. . .to girl wey don run leave you 
|
|
|
|
|
|
Jeovy (m)
|
run?when I no dey aware,she just kissed me again 
|
|
|
|
|
|
tufe (m)
|
ehn, dreams dreams dreams
|
|
|
|
|
|
chioya (f)
|
returns fully armed  *throws in tear gas into thread*  picks jeovy up,hands him 3 grenades,2 machines guns and i bullet proof jeovy its time 4 war, (echoes) 
|
|
|
|
|
|
izeek (m)
|
I WONDER Y EVERYBODY IS ACTING CHILDISH, can't SOMEBODY TAKE THE INITIATIVE EVEN IF NOBODY WANTS TO. THIS GOES TO ANYBODY.
|
|
|
|
|
|
Jeovy (m)
|
throws tear gas into izeek mouth,where is tufe?
|
|
|
|
|
|
jaymobb (m)
|
wetin dey happen here
|
|
|
|
|
|
chioya (f)
|
world war 15  *brings more 12 ak-49* e don red 2 day
|
|
|
|
|
|
tytylayor (f)
|
hw many people u don kill since when u start ur war?
|
|
|
|
|
|
jaymobb (m)
|
tyty no mind am make she dey form lord of wars 4 us;D @chioya shebi na 4 your backyard u dey manufacture the ak-49 bicos the one wey me i dey aware of na ak-47 
|
|
|
|
|
|
chioya (f)
|
@tyty one cockcroach and 2 rats  @jamborine u r still in stone age,ask ak 49 don come out 
|
|
|
|
|
|
tytylayor (f)
|
eeoooo chioya, u don kill one country finish o, shwuuuu 
|
|
|
|
|
|
mykali
|
@chioya. . . . .rotfalmaoafs (rolling on the floor and laffing my ass out and farting seriously) 
please, lend me one of your ak 59, make i join the war. world war 15 don start so.?
|
|
|
|
|
|
izeek (m)
|
@jeovy
bush man, nah for mouth them dey throw tear gas, small wonder u was deported from iraq.
|
|
|
|
|
|