|
|
|
chioya (f)
|
@MYKALI i can't lend u any,if u want i will do a customized one for you  even d bullet will have your name crested on it @tytylayor i havent started and you r talking.when i release my grenades watin u go come talk 
|
|
|
|
|
|
Jeovy (m)
|
@jeovy
bush man, nah for mouth them dey throw tear gas, small wonder u was deported from iraq.
He is still alive, [size=8pt]Plants bombs around his babe's house[/size]
|
|
|
|
|
|
tufe (m)
|
chioya, abeg no dey fight war. we want peace. jeovy, u sef join dey shoot gun. biko, try stop na 
|
|
|
|
|
|
|
|
jaymobb (m)
|
mykail abeg u dey inconvenience alot of people wit that ur mouth odour
|
|
|
|
|
|
gabrywyl (f)
|
Now what is all this fight about? You pikin's should behave yourself, . . . 
|
|
|
|
|
|
tytylayor (f)
|
what if they refuse? 
|
|
|
|
|
|
chioya (f)
|
shoot their ass 
|
|
|
|
|
|
gabrywyl (f)
|
hahaha! 
|
|
|
|
|
|
Arcani
|
Its dry and boring to me o.
|
|
|
|
|
|
|
|
tytylayor (f)
|
Its dry and boring to me o.
i believe say water cooperation never strike, so, wet am 
|
|
|
|
|
|
|
|