|
galatico (m)
|
I can't it's not romantic atall cause you'll just contact a virus,
|
|
|
|
|
|
whitelexi (m)
|
Yal are some characters. No one goes near my feet unless you want a dent in your face.
Only goodness knows the kind of safety boots u wear on your feet wey u wan give person dent for face eh? 
|
|
|
|
|
|
whitelexi (m)
|
I can't it not romantic atall cause you'll just contact a virus,
Virus can be cured easily, it will leave u in a state of intensive care if care is not taken 
|
|
|
|
|
|
onyinye2 (f)
|
Only goodness knows the kind of safety boots u wear on your feet wey u wan give person dent for face eh?  You want to find out. . . . .
|
|
|
|
|
|
whitelexi (m)
|
You want to find out. . . . .
Take off the boots first 
|
|
|
|
|
|
onyinye2 (f)
|
Take off the boots first  You truly something blanco boy. 
|
|
|
|
|
|
tyor
|
obia ma fum! my heart dey skip! wetin b al did talk about legs, nna, LEGS! ok alright, it'll be d most romantic thing to do to a lady, but, NAIJA babes? they've not gotten to that level of romance, them go tell u say , SHEY NA KISS I GO CHOP, even to give them Roses, u be mummy's boy. my brodas, i feel our plight. we want to go to a new realm of rom-ance but our babes wants another level of FIN-ANCE. as for me before i make a pass to a lady i check-out their feets, then if she's wearing shoes, i look at what kind and what make. because a woman feet (shoes) say so much about who she is. from a woman's feet (shoes), i'll kno if she speaks Good English. believe it or not, they've never proved me wrong! 
|
|
|
|
|
|
whitelexi (m)
|
You truly something blanco boy.  I see say u no get senior bros for house 
|
|
|
|
|
|
femzy (m)
|
Bros leave that wan o, you never see am before? Na today? Nothing go do the man mouth o, Hahahahahahahahahahahhaha. You guys on this thread are killing me men. I am sure the guys in my office think i am mad, with the way i am laughing
no mind them shey na leg wey don enter mile 12 market or the one wey don enter Cele Church tire na him i wan kiss? 
|
|
|
|
|
|
cold (m)
|
obia ma fum! my heart dey skip! wetin b al did talk about legs, nna, LEGS! ok alright, it'll be d most romantic thing to do to a lady, but, NAIJA babes? they've not gotten to that level of romance, them go tell u say , SHEY NA KISS I GO CHOP, even to give them Roses, u be mummy's boy. my brodas, i feel our plight. we want to go to a new realm of rom-ance but our babes wants another level of FIN-ANCE. as for me before i make a pass to a lady i check-out their feets, then if she's wearing shoes, i look at what kind and what make. because a woman feet (shoes) say so much about who she is. from a woman's feet (shoes), i'll kno if she speaks Good English. believe it or not, they've never proved me wrong!  Spot on!!  But hope say afta chekin out the feet u don't go ahead to kiss them 
|
|
|
|
|
|
Epiphany (m)
|
no mind them shey na leg wey don enter mile 12 market or the one wey don enter Cele Church tire na him i wan kiss?  Na true sha, i have not thought of it this way. Lolllllllllllllllllllllllll
|
|
|
|
|
|
whitelexi (m)
|
Ol'boy, una don make me remember ketu market of old  Kai!
|
|
|
|
|
|
tyor
|
inah, me kiss legs. legs wey don climb dumpsite for Ojota, wey don waka d whole length of 3rd mainland bridge and even d 4th wey them never build. tufiakwa. but there are legs one can kiss if u really want to. some legs hav passed nafdac q-control labs 
|
|
|
|
|
|
onyinye2 (f)
|
I see say u no get senior bros for house  Whatevers. You would be the main one to beg for your woman's feet. 
|
|
|
|
|
|
whitelexi (m)
|
Whatevers. You would be the main one to beg for your woman's feet.  Assumptions assumptions assumptions 
|
|
|
|
|
|
littlestan
|
kisses have different meanings, Kiss on the hand - I adore you.
Kiss on the cheek - I just want to be friends.
Kiss on the chin - You are cute!
Kiss on the neck - I want you.
Kiss on the lips - I love you.
Kiss on the ears - Let's have some fun.
kiss on the feet - NA YOU KNOW WETHIN YOU DEY FIND THERE
|
|
|
|
|
|
tammyswits (f)
|
@littlestan: hey that reminds me of season 2- desperate housewives when gaby kissed her buddy's hubby for fun, i knw am off topic so don't attack me people!
|
|
|
|
|
|
Orikinla (m)
|
The discussion has shown that most blacks careless about their feet. But as someone pointed out to us, the look of your feet says a lot about you.
When many guys kiss and lick the private part of women, so what is wrong with loving beautiful clean feet?
The bottom line is, pedicures are a must.
|
|
|
|
|
|
2sleek2NV
|
kisses have different meanings, Kiss on the hand - I adore you.
Kiss on the cheek - I just want to be friends.
Kiss on the chin - You are cute!
Kiss on the neck - I want you.
Kiss on the lips - I love you.
Kiss on the ears - Let's have some fun.
kiss on the feet - NA YOU KNOW WETHIN YOU DEY FIND THERE
nice 1 bro but if d leg clean,i go kiss am o
|
|
|
|
|
|
2sleek2NV
|
When many guys kiss and lick the private part of women it is called NKWOBI,PEPPER SOUP etc GOD 4BID i no fit
|
|
|
|
|
|
vislabraye (m)
|
kisses have different meanings, Kiss on the hand - I adore you.
Kiss on the cheek - I just want to be friends.
Kiss on the chin - You are cute!
Kiss on the neck - I want you.
Kiss on the lips - I love you.
Kiss on the ears - Let's have some fun.
kiss on the feet - NA YOU KNOW WETHIN YOU DEY FIND THERE
KISS on your feet means- i want to be your house boy ; i am a woman wrapper. Think about it, upon all the erogenous zones , is it the feet that attracts a MAN
|
|
|
|
|
|
onyinye2 (f)
|
KISS on your feet means- i want to be your house boy ; i am a woman wrapper. Think about it, upon all the erogenous zones , is it the feet that attracts a MAN
LMAO!!!!!  The bottom line is, pedicures are a must.
Sure if you are 100% willing to pay.
|
|
|
|
|
|
$$Rhino
|
LMAO!!!!!  Sure if you are 100% willing to pay. The man will pay now, haba, because he want to see the woman looks good.
|
|
|
|
|
|
onyinye2 (f)
|
The man will pay now, haba, because he want to see the woman looks good.
Since he is willing to pay for me to look good, let's add a little so i can get my nails done too. 
|
|
|
|
|
|
$$Rhino
|
Since he is willing to pay for me to look good, let's add a little so i can get my nails done too.  Here is my philosophy, i am addressed and respected by what my wife looks like, when a woman looks messy, the people will refer to the husband as the husband of the messy woman and if she is neat and hot, they will carry yansh for the man, so i rather be seen as the husband of the hot woman and i can wink at her when i get home. So don't worry, the man will pay for it all. And if he wont pay you back, just pay for it and he will pay u back in kind 
|
|
|
|
|
|
engineerd (m)
|
wtf??? what kind of crap is that???
|
|
|
|
|
|
davidif (m)
|
@poster You must reeeeeeeally be a freak.  You better stop this deviant behavior. Arrant nonsense. 
|
|
|
|
|
|
|
|
merge (f)
|
This thread is filled with bunch of racist Naija men  Naija men that look down on black women, particularly Naija women. What a big surprise? lol  Not the end of the world Next
|
|
|
|
|
|
ferdiii (m)
|
What is being ticklish?
|
|
|
|
|
|
gogodaye
|
This yarn about good looking kissable adorable femine legs is it. Goosh man go do am if its pleasant and appreciated by the receipient ooh,
|
|
|
|
|
|
AMIGO112 (m)
|
NA WA FOR WE GUYS O.AH! WE CAN FORM when E NO DEY NECESSARY. THIS IS NOT GOLF BUT ANYTHING THAT CAN MAKE A MAN HIT A "HOLE IN ONE" SHOT HE WILL DO. (SIGH) KISS THE FEET, WE WILL CHOP IT!
|
|
|
|
|
|