|
Ruby_Pearl
|
Chei, u don hot my fillings o (I'm so emotional now ) How could you say such harsh words to ya one and only somebody? How do u think I go fit carry on if such thing ever happened to you ehn? God forbid bad tin o (snaps and swing fingers over his head)! rotflmao!! That little scene reminds me of Nigeria so much! hahaha. . . . am sorry, to be my one and only, you've got to stop staring at this women  No more volleyball for you, try male wrestling 
|
|
|
|
|
|
T@meD0 (m)
|
Shhh! It's a secret, look over there (points towards brother Dafidi) hotness. 
|
|
|
|
|
|
T@meD0 (m)
|
rotflmao!! That little scene reminds me of Nigeria so much! hahaha. . . . am sorry, to be my one and only, you've got to stop staring at this women  No more volleyball for you, try male wrestling  Kai (thinks for a sec)! OK, Ruby & Pearl it's done. Hey agaba, abeg I no dey look all these yansh fotos wey una dey post again o. Ahn Ahn, don't u pepu have self resspet, ki lo de gan! Please continue stop posting these offensive materials o. My dia Ruby & Pearl finds them distasteful o. Se, you see as I don denounce the posting and staring of these women. I think as a renew man, I've now earned the right and title as ya one and only now ke. 
|
|
|
|
|
|
Ruby_Pearl
|
Kai (thinks for a sec)! OK, Ruby & Pearl it's done. Hey agaba, abeg I no dey look all these yansh fotos wey una dey post again o. Ahn Ahn, don't u pepu have self resspet, ki lo de gan! Please continue stop posting these offensive materials o. My dia Ruby & Pearl finds them distasteful o. Se, you see as I don denounce the posting and staring of these women. I think as a renew man, I've now earned the right and title as ya one and only.  Rotflmao!! Dude, you're crazy lol! Even knowing that you still staring at those pix/more of it on the net, that was funny though. Usually, my one and only watches Nollywood instead of Sports/ Male G-String instead of boxers. . . . .and. . . .and, he must shave his legs 
|
|
|
|
|
|
T@meD0 (m)
|
Rotflmao!! Dude, you're crazy lol! Even knowing that you still staring at those pix/more of it on the net, that was funny though. Usually, my one and only watches Nollywood instead of Sports/ Male G-String instead of boxers. . . . .and. . . .and, he must shave his legs  Gbosa! Who else could have known that about me if not my one and only ke? Chei! who talk say dream no dey come true don lie o because I be living witness (dashes off yelling, singing and leaping for joy).
|
|
|
|
|
|
Ruby_Pearl
|
LMAO!! Do you want me to post more pix? 
|
|
|
|
|
|
T@meD0 (m)
|
LMAO!! Do you want me to post more pix?  Of those yanshes scantily-dressed women? Ah, no o please don't blind me o. Besides, I'd rather be looking @ my one and only foto o jare my dia Ruby & Pearl. . . muah. See, I just blow u kins o 
|
|
|
|
|
|
davidylan (m)
|
Rotflmao!! Dude, you're crazy lol! Even knowing that you still staring at those pix/more of it on the net, that was funny though. Usually, my one and only watches Nollywood instead of Sports/ Male G-String instead of boxers. . . . .and. . . .and, he must shave his legs   no wonder!
|
|
|
|
|
|
Ruby_Pearl
|
Of those yanshes scantily-dressed women? Ah, no o please don't blind me o. Besides, I'D rather be looking @ my one and only foto o jare my dia Ruby & Pearl. . . muah. See, I just blow u kins o  Oh, did I forget to tell you that I'm married? for the pst 5yrs?  between, the pix was suppose to be a test. . . . which you did not pass   no wonder! No wonder what na?
|
|
|
|
|
|
|
|
|
|
agaba123 (m)
|
@T@meDO O boy you get eye. You are the second person to decode that e-mail and the meaning. Chei you need ariel to wash your mind ooooooooo  I think your thinking is right
|
|
|
|
|
|
|
|
T@meD0 (m)
|
@Ruby & Pearl, last time I checked, the topic na Olympics Women's Beach Volleyball (pictures). Abi you wan make oga Seun sanction you for posting in the wrong thread? Oh b.t.w, se u think say as u talk say u don marry na hin go poshu me? Well, ya got another think coming o because na that go come motivate me poshu u relentlessly gan pa pa--u wait and see. 
|
|
|
|
|
|
|
|
T@meD0 (m)
|
hahahaha you sharp. Naah no be woman. i can't even remember the guy.
I just dey curious o. Se the myth behind am na true? 
|
|
|
|
|
|
agaba123 (m)
|
wetin u wan hear?
|
|
|
|
|
|
T@meD0 (m)
|
wetin u wan hear?
Nna, i don hear efrything o, i just wan confirm weda na myth or true sef since i dey suspect say ugo fit answer based on personal experience now. 
|
|
|
|
|
|
|
|
T@meD0 (m)
|
Na so I hear too o but man mi, me I too dey fear the possiblity of an unintended consequence or side efect gan pa pa sef. The name funny--e sound like something wey go fit kill pesin sef. 
|
|
|
|
|
|
toshmann (m)
|
na who come spoil this thread with these yeye picture wey i dey see so  abeg women-bitch-volleyball na the only olympics wey i sabi  hoha 
|
|
|
|
|
|
agaba123 (m)
|
na who come spoil this thread with these yeye picture wey i dey see so  abeg women-bitch-volleyball na the only olympics wey i sabi  hoha  This thread was wholy dedicated to you. How come you are just seeing it?
|
|
|
|
|
|
|
|
|
|
toshmann (m)
|
This thread was wholy dedicated to you. How come you are just seeing it?
i'm not just seeing it bro, i have been so busy watching and reading posts here and loving it that i forgot to join the conversation until somebody spoilt it with some yeye photos. bro no blame me, america don kill me finish,too mush hussling, no time, no money yet. i still de find am hard to adapt to this country. i for remain for UK o, de manage eliza and charley
|
|
|
|
|
|
|
|
T@meD0 (m)
|
As every other crude extract without standardization, it is may have untoward effect due to prolly overdosage. I heard a hausa guy had an appointment with a girl. he went ahd a enough dose of it. At the end of the day, the babe no show up. The was already having sustained erection that refused to go down. Friends had to separate his 2 legs and got them tied to allow the john thomas to stand erect as long as it can. They shld have called one of the beach VB babes for him  ROFLMAO! See, na part of the unintended consequences wey I suspect and fear be that o. Yes o, demm for call the bish-comber babes--wo, demm for hear wein! Eh en! You want my husband to come after you with a .45?  You better rethink!! Abeg, from now on, this topic is about Mae's beach volleyball. (For where?) Thanks to Agbaya Agaba, it was his idea  Abeg, all that na noise and shakara o jare. Before ya imaginary husband carry hin A.K comot, I go don di odige (i go carry my right leg up) wey hin no go see me before I go come take my M-60 finish the job. You beta warn ya imaginary husband make hin try start something wey hin no go fit finsh o.
|
|
|
|
|
|
Ruby_Pearl
|
What makes you think he's imaginary?
|
|
|
|
|
|
dada22 (m)
|
more pix please, no males please, females oooo
|
|
|
|
|
|
Vieira (m)
|
more pix please, no males please, females oooo
I agree jare. This is a sport we all should support. I was a bit surprised that when I was watching it on TV my wife was acting one kind. She kept asking to stop drooling, I have no idea what she was talking about. Agba guy please provide us with more pixs, including the chinese team and any team with black players.
|
|
|
|
|
|
folahann (m)
|
More Pics in the house please, you started this and you have to finish it. I mean the female Volley ball players 
|
|
|
|
|
|
onyinye2 (f)
|
problems. . . . .
|
|
|
|
|
|