|
tytylayor (f)
|
"This has reference to your advertisement calling for a ' Typist and an Accountant - Male or Female', As I am both(!! )
for the past several years and I can handle both with good experience , I am applying for the post.
|
|
|
|
|
|
|
|
|
|
chioya (f)
|
papa johnny watin na
|
|
|
|
|
|
tufe (m)
|
mama johnny ask yaself oh
|
|
|
|
|
|
|
|
tufe (m)
|
may God forgive you for denying the pikin wey u carry for 9months 
|
|
|
|
|
|
|
|
tufe (m)
|
. . oh, what lovely teeth u've got my dear
|
|
|
|
|
|
mykali
|
this one that everbody is fytin to be the papa and mama of that nutty boy. . . .
manickal. tufe. chioya. bibs. ha ba !!!
|
|
|
|
|
|
|
|
tufe (m)
|
chioya na mama johnny, while jeovy na papa johnny. get it now?? 
|
|
|
|
|
|
Jeovy (m)
|
Yes,that you are confused with your real identity
|
|
|
|
|
|
tufe (m)
|
young man, don't come here and deny
|
|
|
|
|
|
|
|
Ebonyj (f)
|
Okay, to settle this, I go adopt Johnny.
case dismissed!
|
|
|
|
|
|
|
|
tufe (m)
|
i no know for am.
ehen, mama johnny how was ur night now?
|
|
|
|
|
|
tytylayor (f)
|
y u dey deny d boy before? u see person wey wan adopt d boy for u u no still happy 
|
|
|
|
|
|
Nautillus (m)
|
** peeps in . . .oh sorry . . .its a private thread . . . .turns & leaves **
|
|
|
|
|
|
chioya (f)
|
tufe my night was fine jo  and urs?? tyty, i never get ur time-u use me start topic abi u dey mk mouth,i go use start porn website na there u eye go clear 
|
|
|
|
|
|
jaymobb (m)
|
mama johnny inshort bring johnny come make I'm begin dey learn mechanic 4 tufe hand
|
|
|
|
|
|
tufe (m)
|
@chioya my night was good too, but mosquito been wan kill me  abeg oh, no use my wife start porn site oh. @jaymobb no be lie. shey u sef don start up ur own shit parking business. i wish u the best of luck sha
|
|
|
|
|
|
tytylayor (f)
|
@ chioya 
|
|
|
|
|
|
tufe (m)
|
my yummie, how are you today?
|
|
|
|
|
|
Ebonyj (f)
|
y u dey deny d boy before? u see person wey wan adopt d boy for u u no still happy  Thank you o, people don't appreciate what they have until someone else comes along and takes it. In saying that, who exactly is Johnny?
|
|
|
|
|
|
jaymobb (m)
|
tufe ur head no correct 4 dia  @ebonyj abeg tel mama johnny that one
|
|
|
|
|
|
tufe (m)
|
lol  @ebony, so have come to claim ur child. that is good. may the lord forgive u for all the denial u have caused. but wetin go come happen to mama johnny.
|
|
|
|
|
|
mykali
|
if u don't know who johnny is, how come do u want to adopt him ni?
johnny is one of the most stubborn children in the world, (if he aint the only one). and he is older than his ''little'' age. capiche?
|
|
|
|
|
|
chioya (f)
|
papa johnny where u dey??  ebonyj u go c oba?so u r the real mother of johnny jamborine where u dey.u still dey smoke weed?? 
|
|
|
|
|
|
Ebonyj (f)
|
[/b]
if u don't know who johnny is, how come do u want to adopt him ni?
johnny is one of the most stubborn children in the world, (if he aint the only one). and he is older than his ''little'' age. capiche?
Really?  I reject a child like Johnny in the name of Jesus!
|
|
|
|
|
|
tytylayor (f)
|
monkey no fyn but hin mama like am, chioya like her boy 
|
|
|
|
|
|