|
|
|
Jeovy (m)
|
why this people release you so fastĀ 
|
|
|
|
|
|
ituen (m)
|
Jeo,
to live ontop water for months no be child's play oh. Imagine i never see my wives since.
|
|
|
|
|
|
Sam Milla (m)
|
michael phelps !
|
|
|
|
|
|
ituen (m)
|
wetin concern me and phelps?
If I'm sabi swim, make I'm come my village win medal
|
|
|
|
|
|
tufe (m)
|
MY MAN IS BACK !!!!!! now u have to face all those ass wipes wey don dey tassy you since. i tried fighting some, but u would do a better job  i no wan hear say u drown or my people kidnapp u ohhhhh 
|
|
|
|
|
|
ituen (m)
|
Tufe bobo,
I still dey. I bin hear some rumours people dey carry around say i use bucket play free kick.
Water no wasy oh. Will be in lagos this weekend. Will call you
don't worry, when i land, equilibrum and co will see hell
|
|
|
|
|
|
Jeovy (m)
|
are they catching up or what 
|
|
|
|
|
|
tufe (m)
|
is ur consine. my guy go sleep
|
|
|
|
|
|
|
|
showbobo (m)
|
Militants don carry am but him no get any worth so them don free am 
|
|
|
|
|
|
djcrooky (m)
|
@ituen
i been think say u don die
how madam and children
|
|
|
|
|
|
tufe (m)
|
@chioya and showbobo
no no no. thats not what happened. u know i am a prominent man in my region, so i begged on his behalf and he has been freed. but any of una wey provoke, me i go tell Tom Ateke and his boiz to pick you up
@dj
na u wan kill am
|
|
|
|
|
|
|
|
Jeovy (m)
|
me self wonder,maybe them need some coins for your head
|
|
|
|
|
|
|
|
|
|
equlibrium (m)
|
@iteun fear fear boi. . . guy u com maka yap u proper jo. . . 
|
|
|
|
|
|
|
|
sunej (m)
|
Ituen my friend welcome o!, I de ur side. It was my grandmother that prayed for your release. Come thank her with a holy kiss
|
|
|
|
|
|
spenchuks (m)
|
ituen na which water u been dey since?
|
|
|
|
|
|
akinsadeez (m)
|
ituen the great,
|
|
|
|
|
|