|
Akolawole (m)
|
They argue! They fight!! They contribute immensley to the Supersonic growth of this forum!!! Let see the pictures of being behind these writings. Starting with BolaOni He will wonder how i got his picture  He is handsome and very "inviting" but he is married  Others, lets see your own o
|
|
|
|
|
|
mukina2 (f)
|
hmmmm  Akola wey your own? 
|
|
|
|
|
|
|
|
mukina2 (f)
|
na wetin?  leave me alone o  i was only asking Akola for his own Bola is missing nice pic bro 
|
|
|
|
|
|
|
|
|
|
Razorr (f)
|
Mukina, yes na. . . The chap is too segzy!!! He fine pass Ronaldo sef. 
|
|
|
|
|
|
mukina2 (f)
|
sharrap i know you have saved the pic already sef  copyright laws go catch o have you seen essien's sexy pic?  its in your thread 
|
|
|
|
|
|
Razorr (f)
|
Mukina, why are you making noise about other people's pics sef, when we haven't seen your own! Oya, post your own, shap shap!  This is my own: -
|
|
|
|
|
|
|
|
|
|
lalaboi (m)
|
razzor isit bcs of fynwaka u dint pst d pix of when u wer smilin! mor dan this 1!
|
|
|
|
|
|
|
|
lalaboi (m)
|
muki get 1 kain long legs! i dn see d pix before!
|
|
|
|
|
|
Razorr (f)
|
lalababy, yes. Mukina, let Nairaland crash! Just post the bloody picture before I start spanking you.  lalaboi, I want to see your picture too! 
|
|
|
|
|
|
Razorr (f)
|
lalababy, Muki na international model na. . .  She wants to deprive our eyes of her sexiness! 
|
|
|
|
|
|
Razorr (f)
|
Nairaland Sport's one and only sexy lalaboi! 
|
|
|
|
|
|
mukina2 (f)
|
lalababy, Muki na international model na. . .  She wants to deprive our eyes of her sexiness!  stop it razorr . your story nor fit hold water 
|
|
|
|
|
|
viee (f)
|
razorr, nice pic  i think i have mukinas pic somewhere;nairaland pic? 
|
|
|
|
|
|
mukina2 (f)
|
Viee  nor be mukina o her pic nor dey for anywhere on Nairaland  Lalaboi you look normal  nice pic  Viee where's your own?
|
|
|
|
|
|
viee (f)
|
my pic?
u hvnt seen it?
|
|
|
|
|
|
lalaboi (m)
|
razooor! murove that pix! i go vex oh!
|
|
|
|
|
|
Razorr (f)
|
Lala dear, you're segzy na. . .  viee, thanks dear.  But post your own pic abeg. 
|
|
|
|
|
|
|
|
|
|
viee (f)
|
dnt mind me 
|
|
|
|
|
|
lalaboi (m)
|
murov it! please
|
|
|
|
|
|
viee (f)
|
just joking 
|
|
|
|
|
|
|
|
mukina2 (f)
|
viee where's your pic? 
|
|
|
|
|
|
lalaboi (m)
|
razoo! murov it! u 1 mak i vex oh!
|
|
|
|
|
|
viee (f)
|
LOL LOL LOL muki said nairaland go crash if she post her pic if i post mine? ha! people go get heart seizure!  u don't want that to happen do you? 
|
|
|
|
|
|