|
Razorr (f)
|
Sharaaap  By the way, please post your pic abeg. All these guys won't let me rest, they w'anna see your face o? 
|
|
|
|
|
|
jejelolatu (f)
|
muki and razorr this ur confusion tactics na wa, now guys no even sure again u guys should post una pix and put registration number there so we can confirm the ownership of the pix ourselves. as for a-40, post ur chickens pix na 
|
|
|
|
|
|
mukina2 (f)
|
razorr sharrap  thats my pic right dere  Jeje you r correct o . . . thats just what i'll do 
|
|
|
|
|
|
Razorr (f)
|
Jeje, please ignore Muki. That's my pic. Look into my profile if you don't believe me.  Muki, stop picture thiefing before I bamboooze you now. 
|
|
|
|
|
|
mukina2 (f)
|
Razorr you want that pic so much  oya i dash you . .take am 
|
|
|
|
|
|
jejelolatu (f)
|
theif steal from theif. na real wa o  now person no dey sure again .who be the real owner.
|
|
|
|
|
|
|
|
|
|
Razorr (f)
|
Jeje, forget Muki. She's been on ecstasy so she can't think straight at this moment.  That's my pic. And I can produce more from where that came from this instant if you doubt me. 
|
|
|
|
|
|
jejelolatu (f)
|
Jeje, forget Muki. She's been on ecstasy so she can't think straight at this moment.  That's my pic. And I can produce more from where that came from this instant if you doubt me.  i bind every spirit of confusion post the pix na-the two both of u 
|
|
|
|
|
|
mukina2 (f)
|
@ beentintin the type of loff na real love  you go turn to leopard too  @ Razorr oya give me back my pic  @ Jeje my pic is already up 
|
|
|
|
|
|
|
|
mukina2 (f)
|
the previous page Jare 
|
|
|
|
|
|
|
|
mukina2 (f)
|
haaa jeje stop it na check the previous page jo 
|
|
|
|
|
|
|
|
mukina2 (f)
|
Jeje nor try me .  open ur eyes well na 
|
|
|
|
|
|
|
|
Banderas (m)
|
Jeje, you sef wey dey halla, you no gree show pic o,
|
|
|
|
|
|
|
|
mukina2 (f)
|
Jeje . . .my pics r dere  i got all of them trippin sha 
|
|
|
|
|
|
jejelolatu (f)
|
pix there --------------NOPE
got them trippin ------YEAHHHH.
fyneeeeeeeeeeeeeeeeee girl.
|
|
|
|
|
|
|
|
beetintin (m)
|
mukina, Go and sit down jare. Post your picture here. You no I said I saw you in my dreams. May be I will meet an artist and describe you to him. When he comes up with an artistic impression of you, I will post here. 
|
|
|
|
|
|
|
|
|
|
mukina2 (f)
|
Jeje . .i tell you . . my pic nor be small thing 
|
|
|
|
|
|
A-40 (m)
|
grabs popcorn and watches
|
|
|
|
|
|
|
|
|
|
lai-lai (m)
|
y naija peeps dey fear say dey fit dey ugly
|
|
|
|
|
|
ronnie-slimz (f)
|
u no be one of 'em?? 
|
|
|
|
|
|