|
onefifty4 (f)
|
if your em em s, stop working, do some thing. And be fast cheers
Do WHAT??? IF I KNW HW TO FIX IT, WILL I COME ASKIN FOR HELP ? 
|
|
|
|
|
|
onefifty4 (f)
|
if your em em s, stop working, do some thing. And be fast cheers
Do WHAT??? IF I KNW HW TO FIX IT, WILL I COME ASKIN FOR HELP ? 
|
|
|
|
|
|
donjon
|
ha?
Dis guy ready 2 kill man pikin,b'cos of common mms!
Bros, take am easy ooo!
|
|
|
|
|
|
Holyrule
|
Em em es's still working oh.
|
|
|
|
|
|
Holyrule
|
Make una no just begin fight over nothing. Girl the guy said do something,i.e go for it. It won't come to you. Ask someone to help you out. Dropping your mail here,hmmm! You'll only receive toasting mails n not mails. 
|
|
|
|
|
|
paulyjah (m)
|
i fear oohhhhhhh
|
|
|
|
|
|
donjon
|
So na girl sef!
Ehen,oya now?
donjon @ your service, name your request!
I ready 2 grant u 3 wishes. So use it well
|
|
|
|
|
|
donjon
|
Please Let me be your personal genie?
|
|
|
|
|
|
tomola (m)
|
Hmmmm nairaland guys wetin they worry all of us? Una go just dey leave una word unfinished. How we go take improve for all this una new witch behaviour. Post the unpostable here just bliv nothing dey happen
|
|
|
|
|
|
tomola (m)
|
Hmmmm nairaland guys wetin they worry all of us? Una go just dey leave una word unfinished. How we go take improve for all this una new witch behaviour. Post the unpostable here just bliv nothing dey happen
|
|
|
|
|
|
Holyrule
|
@tomola, who in the exact are you referring to  You just wan show yourself abi. Before i count 2, u don run remove that yeye picture. ("Nairaland guys",like say you no be guy) you must explain who you dey refer to as "Witch". 
|
|
|
|
|
|
Holyrule
|
So many tricks have been blocked because of silly and revealing posts. (don't you know)
|
|
|
|
|
|
samuelk (m)
|
youngman,there is a thread created for uploading pictures instead of litering every goddamn thread with your pictures
|
|
|
|
|
|
Holyrule
|
Na so im post another picture with lots of money on his hand,asking that anyone who gives him with trust will have a piece of his yahoo money. Do you know what i told him? Yahoo boys are never to be trusted.!  this guy is a monkey. I don't know what he's feeling like. Real yahoo boys won't come out in open claiming to be one. Abi no be so? 
|
|
|
|
|
|