|
D-Explorer
|
Dwayne, no provoke my talent o! Which other chick pass my sweetest Blessing. . .d food wey hayprof chop na em run em bela like dat. .em don chop forbidden fruit na. . .hay abi na lie?
|
|
|
|
|
|
Boss Ttdiamonds (m)
|
Dwayne, D-xplorer, hayprof, Tis' is nt a chat room,
|
|
|
|
|
|
Dwayne (m)
|
Yea, it's not, but we've turned it to one, and wot re u going 2 do about it? . . . . . . . . . NOTHING
|
|
|
|
|
|
Dwayne (m)
|
Ehen, so d gal is playing u guys. Kai, u sure say d gal never wash una eyes wit juju? Cus dis one is getting outa hand.
|
|
|
|
|
|
D-Explorer
|
Dwanye. . Na love dey totori me o! No bi juju
Where hayprof dey?
|
|
|
|
|
|
hayprof (m)
|
am rite here, . .nd wat av u guys been saying?
n.b: i av been offline for sometime nw.
i gt issues @ hand nt gals!
|
|
|
|
|
|
D-Explorer
|
O ye de ku! Me sef get issues for hand no be only u. Just fun. No form 4 mi o! Lol
|
|
|
|
|
|
Dwayne (m)
|
E get nigerian student wen no get issues 4 hand? E no dey. Ehen, hay how did d divorce tin go and how 's grandma pickin. Since u and blessing is divorced, i guess she is now free 4 explore.
@explore, by d power bestowed on me, i name u and blessing HUSBAND and WIFE. u may call kis d bride. Wen next u see her, tel her rev. Dwayne gave his blessings.
|
|
|
|
|
|
D-Explorer
|
I don laugh die. . .lol. . . Na so e bi now hay self no fit say na lie. . .em ma know.
Dwayne, come i don dey fear u o! When u become reverend?
Hay no update on grandma pikin?
@ topic, am coming up with a tested & proven sms soon. Watch Out!
|
|
|
|
|
|
hayprof (m)
|
Grand-ma pikin looking cute er'day. .i no fit shout!  Hw u all ?!
|
|
|
|
|
|
D-Explorer
|
How far. . .d deal with grandma pikin. . Any update?
|
|
|
|
|
|
zerocool (m)
|
Been following dis topic 4 a while,but haven't participated cos i was yet 2 receive a specially romantic text frm a gurl until this nite. The text goes thus;
He is elegant, He is HANDSOME, wit trappin SMILE, He's everytin described as an ANGEL HANDSOME, He's every woman's Dream, Luk @ him. He's smilin, Luvly nite, mwah!
|
|
|
|
|
|
D-Explorer
|
Gud txt no doubt. . .but u sure say na u she send am too?
|
|
|
|
|
|
zerocool (m)
|
@D'explorer, Sure,, it's the best text av got frm a gurl, (rily look original unlike one gotten frm a text/sms book). She tried 2 call me after sending d text,but i missed her call,cos i was charging my phone and also watching the Nigeria vs France match.
|
|
|
|
|
|
hayprof (m)
|
Wat type of question is that?
|
|
|
|
|
|
D-Explorer
|
@ Hayprof. Rhetorical question. . .no. . .ehm. . .reciprocal question. . .no. . .ehmm . . .infact, leave me jor!
@ Zerocool, u passed, i wanted to test your temper base on that question. Gud one.
That's pretty brilliant frm her. . .knowing someone of an opposite sex cares & love. But hey! U missed d call bt u got a reward. . .we won! Keep us posted.
|
|
|
|
|
|
zerocool (m)
|
the last time i saw her was 3days ago,and wat ensued btw us was dat i wanted 2 steal a kiss but she says i can't cos am not her lover,i had to do a lil' impromptu toasting on d spot,,
|
|
|
|
|
|
hayprof (m)
|
It all seems Clear nw, -dnt bother your Head!
|
|
|
|
|
|
Don4life
|
My Luv i luv u so much u are the windows vista on my system u are my microsoft word in my microsoft office u are my micro.S excel in my M.S office,u are my wall paper on my system,u are my time on my system,u are my windows media player for playing music.I LUV U
|
|
|
|
|
|
onibabs
|
love is like a honey
|
|
|
|
|
|
Dwayne (m)
|
Wow, rev. Dwayne is back. u guy's been doin gud i want updates on grandma pickn. abi u don dey slack again? No make me vex. @onibas, no b only honey O, e b like Ogogoro. @zerocul, 'm yet 2 put things 2geda, i don't just get it, in her text she says u 're evry woman's dream but now she says u 're not her lover. Here comes d question [wot exactly is d dream she is talking about]. @explore, how is your wedlock goin.
|
|
|
|
|
|
zerocool (m)
|
@Dwayne., no,dat wasn't wat i meant. i said 3days 'before' she sent dat text was the last time we saw. we were 2geda in my room and i wanted 2 steal a kiss but she didn't allow me 'at first' saying i wasn't her lover (indirectly askin me 2 toast her first). well,i did toast her, eventually got my kiss wit some smooching,and she didn't even want us to stop til t'was gettin late,and she had 2 leave. wait,guyz, does dat mean am already dating her??
|
|
|
|
|
|
hedmond (m)
|
@zerocool U r already dating.so gud luck
|
|
|
|
|
|
Dwayne (m)
|
Don,t say dat yet. Girls are not wot they seem
|
|
|
|
|
|
hayprof (m)
|
Don,t say dat yet. Girls are not wot they seem
exactly! . . .but the guy don dey touch na'  @Dwayne, Grannie pikin dey on Pause' But i been dey wave her wen i pass-by !
|
|
|
|
|
|
Dwayne (m)
|
tsssssw, which kind pause, u don dey slack again abi. Dat one na dulling. U de dull urself big time. Na god save u say i no know u 4 lyf, i for don sell u give ibo people. U de make me vex. D gal dey wait make u just do dat final touch and u dey pause, throway 4 u. Guys, abeg no follow hay steps. @zerocool, i gbadu your styl. @explore, i'll ask again, 'how's your wedlock doin'
|
|
|
|
|
|
hayprof (m)
|
@dwayne, d koko master. . .abeg teach me, i go buy you mountain dew! 
|
|
|
|
|
|
D-Explorer
|
Just back from a trip. . .what has been happening? When Hay become prof for gurl matter and Dwayne u never tell me who named you rev. . . still wondering o! I guess zerocool is the next to report from base 
|
|
|
|
|
|
hayprof (m)
|
Wats d latest on dis thread?. .
Some babes go dey vex 4 me by nw. .na On-Your-Own i pt em. .
|
|
|
|
|
|
Dwayne (m)
|
Hay, don't bother, just don't ever start wot u can't finish. [i realy hope u can finish grandma pickn' runs]. @explore rev. dwayne is self ordained. No new gals 4 me again. Just want 2 finish up wit d gals in my hands b4 i cast my net again. And when i'll cast my net, oh my lord, d ones peter caught in the bible are very few.
|
|
|
|
|
|
hayprof (m)
|
Lol, see dwayne. .dey Quote bible' -heheh-
Neva mind i wil play along with em' runs d best way i knw best!. .
Tanx,
|
|
|
|
|
|
Dwayne (m)
|
lol, better do
|
|
|
|
|
|