|
gilgee (m)
|
Showbobo go buy olive oil come. Buy original one wey dey for bottle oo because that one wye dey rubber bottle na fake. ** The singing continues . . . Do something new in his life, something new in his life . . .**
|
|
|
|
|
|
infobaba (m)
|
It all good* na 
|
|
|
|
|
|
gilgee (m)
|
Infobaba na you go conduct the prayers oo.
|
|
|
|
|
|
Moyola (f)
|
I'll b in charge of the offerings!!!
|
|
|
|
|
|
gilgee (m)
|
For where? That na my duty. I go take charge of the tithes, offerings, seed offerings, alter call offerings, special offerings, thanks giving offerings while you go manage the other small small offerings.
|
|
|
|
|
|
infobaba (m)
|
@ gilgee Una go pay o 
|
|
|
|
|
|
Moyola (f)
|
no b u dey lead chorus 4 healin/deliverance time?  Showbobo go buy olive oil come. Buy original one wey dey for bottle oo because that one wye dey rubber bottle na fake. ** The singing continues . . . Do something new in his life, something new in his life . . .**
|
|
|
|
|
|
gilgee (m)
|
I juz dey refresh my voice then. Nna I don't joke with business.
|
|
|
|
|
|
Moyola (f)
|
diz 1 na church o! mak u no come 'fap' God monie. . . 
|
|
|
|
|
|
gilgee (m)
|
God understands.
|
|
|
|
|
|
showbobo (m)
|
*Showbobo rushes in with a bottle of conc ACid instead of an olive oil and pastor Gilgee king pours it on his head* 
|
|
|
|
|
|
Moyola (f)
|
 pasitoh!!!
|
|
|
|
|
|
|
|
gabrywyl (f)
|
TUFE! Welcome back bro.  Guys, I am still waiting for your updated passport pics. Kindly pass it to the Bla Bla Bla Department. Thank you and have a nice day
|
|
|
|
|
|
|
|
clemcykul
|
ure sick menh 
|
|
|
|
|
|
cbase (m)
|
i recommend Okoko Rite :--
|
|
|
|
|
|
chioya (f)
|
gabrywl is seriously insane now
|
|
|
|
|
|
clemcykul
|
*flings gabbie into wheel barrow staight to yaba*
|
|
|
|
|
|
showbobo (m)
|
Cheii. . . This tyty case dey critical ooo.Wetin make we take help her??Or make we introduce her to one of those Aki and Pawpaw,ehn??
|
|
|
|
|
|
gabrywyl (f)
|
Eh Eh Eh. . . . Me insane? I am just doing my job ohhh. . . . . 
|
|
|
|
|
|
gilgee (m)
|
You sabi your job well wel;. Which of those girls be you?
|
|
|
|
|
|
lysaa (f)
|
make una free her, na seun appoint her to be freelancer. If u see ya passport for dia tomorrow, nor fear. thats new technology on nl. . sign in and u get snapped one time! 
|
|
|
|
|
|
dani1luv
|
EVERYONE SEE chioya 
|
|
|
|
|
|
mykali
|
gabby, you get mind post ''my'' passport for this thread abi. ? no worry, ya time dey come. 
|
|
|
|
|
|
mykali
|
chioya, u pweeeety well well. 
|
|
|
|
|
|
cbase (m)
|
eh eh, no, may una no try am oo, that one no be Mama J oo, Chioya wey una give me fine pass that thin wey una post here,  ah ah, wetin be una own na, Rat go call Chioya, Pussy go call Chioya, even monkeys get mouth call am, na jealousy be this 
|
|
|
|
|
|
showbobo (m)
|
the picture no really depict chioya
|
|
|
|
|
|
|
|
|
|
mykali
|
all of the above 
|
|
|
|
|
|
tufe (m)
|
why the long face
|
|
|
|
|
|