|
casper (m)
|
omo diddy no offence taken but all my body don dey itch me form anxiety and rash too, i can wait
|
|
|
|
|
|
Rhodalyn (f)
|
You funny dude 
|
|
|
|
|
|
|
|
|
|
|
|
casper (m)
|
omo this guy he no good ooo , i am not GAY but i am in love with dbanj ;Dand i con see person wey won give me expo about him album u con tal say may i no wound wooo i never even start to dey scratch sef, i no go baff until she send am
|
|
|
|
|
|
|
|
*Im_Bossy* (f)
|
Lol, @Dizzle, _my darlin Nonny, how are youuuuuuuuuu see me see wahala ooo, Lmaoo, You no even tell me about this site???na wa for uuu, ive seeen your battles with sum otha dude, That was maddd ooo
@Casper-I Ama send it in a min mehn its on 49% plz take your bath ama send it to u,
@DIddy-Lol, Already gat nuff love for u, thanks for backin me on that Thrd,
@Rohd, babes don't worry about baby girl u gat all of us, aint we enough for you???
|
|
|
|
|
|
ddizzle (f)
|
i new it mami.,, gosh what happened to your hi5 damn i wanted to msg u bt u no reply my mouth was open like what?? shit men bt no wahala mami i miss you like crazy oh!
|
|
|
|
|
|
|
|
ddizzle (f)
|
@ diddy
u no notice why i no talk when dey were saying rubbish bout the thingy!!
|
|
|
|
|
|
|
|
casper (m)
|
abeg im bossy what is your yahoo msg make we yarn awa own private talk jare,  u might not give your but just add mi to the one i gave before,
|
|
|
|
|
|
*Im_Bossy* (f)
|
@Rod-Am HURTTT lmaoo but its all good, ill get there one day hopfully, lmaooo, @DIzzle-hahah abi ooooo i miss u more, @Diddy ahh u don't know about me and dizzle, we known each other for like, ermmmm 18years???damn itttttttttt, lmaoo we dun gooo backkk, lol, gat love for this girl, yea init diddy ddint u notice she didnt say anythin on that thrd? @Casper, Lmaoo na soooooooooo no be because u wana talk to me its because of Dbanj song?  ??abi???lmaoo abeg jo, heheheh ill add u but i aint on it right now.
|
|
|
|
|
|
|
|
diddy4 (m)
|
@ddizzle i kindda noticed it cuzz u should have said something. well, its all good. you go gist me when i holla.  @casper bia, wait, take am easy no rush. when she send to me finish, you go get your own share. but i hope you fit wait for years cuzz it will take years before i finish with her. 
|
|
|
|
|
|
|
|
diddy4 (m)
|
@im bossy you and ddizzle go way back ehh? good cuzz im gonn@ be there one day with y'all. ddizzle is so cool and nice. 
|
|
|
|
|
|
|
|
casper (m)
|
omo this guy i can locate your pc and send virus to it ooo be carefull talking to this guy or else i will do what i did the last time someone was trying to get a girl fro me, ,,,,,, cry
|
|
|
|
|
|
Rhodalyn (f)
|
im feeling horny.
|
|
|
|
|
|
ddizzle (f)
|
@ diddy and im bossy yes nah primary school, ma homie although im jealous of her because of her complexion bt thats besides the point lol
i should have emailed her when i saw it but i hadnt spoken to her and i aint want ma 1st mail to be aunty what have u been upto.?? ma bad girl and im really sori that i messed up as a friend,
|
|
|
|
|
|
casper (m)
|
im feeling horny.
ME TOOOO
|
|
|
|
|
|
|
|
|
|
|
|
*Im_Bossy* (f)
|
At Rod- DOnt worry i know you love me really.lmaooo, You jus frontin because she might see this right???RIGHT????lol, wel am right.lol.Lmaoo your horney, do u have split personalities, lmaoooo
@DIddy-yea love a longg time, hey aint u sweet lol, Yea mehn Dizzles off the hook, we go way way back, gat madd love for her.don't start with Rod because then ill have to slap u again, but this time not with a wet fist but with erm, stock fish, lmaooo
@casper-u don hear am oooo, He aint givin me up oo, so u need to take tally numba and then stand in line, lmaoo but we don't have to chat private come on u can ask me anythin here, go on ask me anythin and then il tell u??? @DIZlle, AINT NUTHIN BABES gat love for u no mata what
|
|
|
|
|
|
casper (m)
|
i know don jazzy went to my secondary school i am sure of that for real,
|
|
|
|
|
|
diddy4 (m)
|
@im bossy ummm, stock fish? that is even hotter. and i wont start with rhoddy. don't want no stock fish slap unless it is a wet fish slap with kiss. 
|
|
|
|
|
|
*Im_Bossy* (f)
|
Really?was that a question or a comment?lol, what his real name then? Diddy, Lol.Best beliv, don't worry ill more than kiss u when i hit u with that one, so wil u take it?
|
|
|
|
|
|
|
|
ddizzle (f)
|
@ im bossy u knw that my future husband, (your senior brother) is he married yet dnt break my heart girl!!
|
|
|
|
|
|