To heck wit Nigerian football league

, why not invest the money for
job opportunity for graduates walking all over the place jobless in Nigeria; enough
jobs can be created with such ridiculous amount of money, anyway sha na all
those wey don embezlle my papaland money go pull those kind stupid stunt.
Even for england can u imagine how many employee dey Newcastle football club,
O ma se oooo oyinbo man no need our help sef any more jaree, am sure they can easily
do without d third world contributing into their economy. For real Newcastle cannot
make a profit of £20million a year so why invest in such venture. £400million

nairalander no be small money ooooo!!!! I think d guys just wan flash cash no be say
them get any investment plan for head.