I HAIL ONA DOLLARLAND, INSHORT ONA PASS NAIRALAND NA POUNDS MOUNTAIN ONA B WELL I VE A GPRS ENABLED MOTOROLA C261 WHEN THERE IS MONEY INSIDE IT BROWSE BT WHEN THERE IS NO MONEY IT DOESN'T BROWSE IT DISPLAYS AT TIMES NETWORK DOWN, OR REQUEST EXCEEDED MAXIMUM NUMBER OF REDIRECTS I'M USING AN MTN LINE ABEG DOLLARLAND MAKE UNA HELP ME SOLVE D PROBLEM THEN ANY OTHER USEFUL INFO ON MOTOROLA C261 please 4WARD 2
naks4dtp@yahoo.com i hear say them fit dey load mtn used pin abeg make una give me the info
ONA LIFE GO ALWAYS BETTER SO FAR SO ONA NOR LIKE MONEY.
GOD BLESS.
ENAKS NELSON MANSON
nor blame me i no get native name c u there.