|
gabrywyl (f)
|
ohhhh. . . . . . He has finish eating your wheatgrasss. . . .
|
|
|
|
|
|
|
|
Scopium
|
Which wheatgrass?
|
|
|
|
|
|
gabrywyl (f)
|
Disease's wheatgrass. . . . You finish eatin you fast forget??? 
|
|
|
|
|
|
jmkbond (f)
|
Disease's wheatgrass. . . . You finish eatin you fast forget???  hummmmmm opium olodo,empty brain
|
|
|
|
|
|
Scopium
|
I'm olodoing big time o 
|
|
|
|
|
|
romade
|
Gabry's questionin is enough to make u dumber
|
|
|
|
|
|
|
|
Scopium
|
Who you dey shine those louvers for?
|
|
|
|
|
|
romade
|
surely gabry has infected u with questionin too
|
|
|
|
|
|
clemcykul
|
and also you too
tatafo
|
|
|
|
|
|
disease (m)
|
@clemcykul Which admin office u come from sef? Na d one for Oluwole?
|
|
|
|
|
|
Scopium
|
surely gabry has infected u with questionin too
From farting to questioning infection, ok
|
|
|
|
|
|
clemcykul
|
@disease me sef no knoe o
|
|
|
|
|
|
romade
|
clem ya case no get part two
|
|
|
|
|
|
Scopium
|
Clem no dey like naija home video wey dey always get at least part three
|
|
|
|
|
|
|
|
Scopium
|
Advocate like Al Pacino
|
|
|
|
|
|
romade
|
rememba say confusion kill people wey no watch am well
|
|
|
|
|
|
|
|
gabrywyl (f)
|
Who call me now?
|
|
|
|
|
|
Scopium
|
Na Pomade call you
|
|
|
|
|
|
gabrywyl (f)
|
nahhh must be you. Wetin you want? If its blabla bla, go and see Clems
|
|
|
|
|
|
|
|
Scopium
|
So Clem is my partner in bla bla bla?
|
|
|
|
|
|
studio43 (m)
|
CLEM get choice?
|
|
|
|
|
|
gabrywyl (f)
|
Nope. Cause she have to live up to her status. BLABLBLA
|
|
|
|
|
|
Scopium
|
Oh la la la . . . Clem . . . let's go bla bla
|
|
|
|
|
|
clemcykul
|
ure still a kid.
u can't meet up to the lastest styles of bla bla bla now
|
|
|
|
|
|
infobaba (m)
|
v9.1 
|
|
|
|
|
|
|
|
|
|