|
becky4love (f)
|
Its a pity that a pity cannot pity what a pity can pity in the land of pity. i trust you nairalanders  please i need more of these keep them coming
|
|
|
|
|
|
studio43 (m)
|
this one u dey mention pity like 6times for one line, i hope all is well 
|
|
|
|
|
|
becky4love (f)
|
studio watz up please do as i say ok? 
|
|
|
|
|
|
studio43 (m)
|
wetin u want make studio43 do for you?
|
|
|
|
|
|
mykali
|
becky.
u see' its as simple as ABC.

no mind studio, him get hangover from half bottle of star. 
|
|
|
|
|
|
becky4love (f)
|
Thank you jare my mykali Infact i no know how to thank you enough studio abi wetin be your name i no need you ok? anyone wey fit do wetin i want God bless you But i heard of a name gabrywyll i trust you girl
|
|
|
|
|
|
cbase (m)
|
what sort of man are you? Huh??
|
|
|
|
|
|