|
romade
|
that should be Gabry's job because she dey like refree job
|
|
|
|
|
|
studio43 (m)
|
u and her talk alike thats why I'm giving u that job mehn
|
|
|
|
|
|
romade
|
u got no respect o pikin like u
|
|
|
|
|
|
studio43 (m)
|
pikin wey fit do wetin old man never nor get guts to do, small but mighty
|
|
|
|
|
|
romade
|
heard ur dangling small but mighty has never bin utilized is it true 
|
|
|
|
|
|
studio43 (m)
|
don't be stupid mehn 
|
|
|
|
|
|
romade
|
rubbish simple yes or no bcome wahala for you don't tell me u r blushing abi na 
|
|
|
|
|
|
studio43 (m)
|
are u this interested? but I'm not going to give u that satisfaction
|
|
|
|
|
|
gabrywyl (f)
|
yes I am interested. . .  Uhm. . . in what first? 
|
|
|
|
|
|
infobaba (m)
|
Koboko 
|
|
|
|
|
|
gabrywyl (f)
|
Olodo 
|
|
|
|
|
|
infobaba (m)
|
U no want my sweet Koboko? 
|
|
|
|
|
|
studio43 (m)
|
information, abeg watch what u say because my 12yrs old niece dey around u hear? 
|
|
|
|
|
|
gabrywyl (f)
|
Studio, where your 12 year old niece at?
And wetin be Koboko?
|
|
|
|
|
|
Arcani
|
So me dey look for trouble abi Romade,I go give you double, And as for mismatch, Dear we are not complaining. I think we are the best couple on Nairaland 
|
|
|
|
|
|
cbase (m)
|
oh! 
|
|
|
|
|
|
gabrywyl (f)
|
you have no otha words to say abi?
|
|
|
|
|
|
Jeovy (m)
|
what kind of assistance 
|
|
|
|
|
|
|
|
tessybaby (f)
|
Studio, where your 12 year old niece at?
And wetin be Koboko?
answer the question. wetin be koboko? with diagrams.
|
|
|
|
|
|
cbase (m)
|
KOBOKO is a whip, located down south in a man towards the Junction, wher Bushes Grow.  as for diagrams---- May another person help with that
|
|
|
|
|
|
mykali
|
@cbase
guy, you graduated from bla bla bla skul with first cass oh. see how well educated u are.?
|
|
|
|
|
|
romade
|
pot callin kettle black
|
|
|
|
|
|
cbase (m)
|
pot ko, kettle ni, I just helped out @myk Na God  , after u graduate, dey make me SP
|
|
|
|
|
|
Kay$ (m)
|
Info baba how you dey na ? ** hISS** Photocopy
|
|
|
|
|
|
infobaba (m)
|
we are the best couple on Nairaland  My suger banana, you made me fall in love. Remember how we use to play hide and seek?  na wah o
Loser  @ Kay$ u sure say u dey alive ? 
|
|
|
|
|
|
Kay$ (m)
|
Brov I dey ooo ** Hiss** Some olofofo girls want make i die , Lai Lai ino go fit die , Body dey inside cloth baba I still dey Maintain Like Olu.
|
|
|
|
|
|
romade
|
info i got nuttin to envy or loose on ur paper love
love of all talk no action shio
|
|
|
|
|
|
Kay$ (m)
|
Who be this Babilon now Info ?
|
|
|
|
|
|
infobaba (m)
|
Romade? na one of my toaster like that way i no gree for o  ask anybody
|
|
|
|
|
|
romade
|
info truely ur bed space can never be contended with
|
|
|
|
|
|
Kay$ (m)
|
I see i beg take time with all this small pickin o make them no go fall yah hand ,
|
|
|
|
|
|