|
infobaba (m)
|
@ romade Stop posting without commenting (hehehe too much grammar) 
|
|
|
|
|
|
romade
|
go sleep jare abi people no give u sallah fud
|
|
|
|
|
|
infobaba (m)
|
My iyawo (Arcani) still dey kitchen 
|
|
|
|
|
|
romade
|
tell her to stop pestering me from d window
|
|
|
|
|
|
Kay$ (m)
|
Meehn u don waka all Mosque for your area no show u come NLD come dey make noise
|
|
|
|
|
|
romade
|
info she go run come now within 2 mins as i don tell her say u don hia wetin she dey do
|
|
|
|
|
|
|
|
infobaba (m)
|
You notice bah?  i tell u before say he dey pain her as i no gree for her 
|
|
|
|
|
|
mykali
|
info, i will tell ur iyawo that u are cheating. 
|
|
|
|
|
|
romade
|
info thunda fyr ur craw craw infested flat yansh
|
|
|
|
|
|
infobaba (m)
|
You again
@ mykali
I taught our case is already in court? y doing aproko again?
|
|
|
|
|
|
Arcani
|
info, i will tell ur iyawo that u are cheating.  Ye! Heartbreak!!!  Info ehn ehn!!!  We will see in bed! 
|
|
|
|
|
|
romade
|
Heatbreak? wia is d hat Info ehn ehn? u self dey guilty bed ke? u na get bed belete to share one
yeye mismatched parties
|
|
|
|
|
|
Arcani
|
No put mouth for my family matter o, Abeg, you follow because katakata 
|
|
|
|
|
|
romade
|
na because una both dey do waka about and kerewa wia una no s'pose to 
|
|
|
|
|
|
dani1luv (m)
|
ye ye ye ma back 
|
|
|
|
|
|
infobaba (m)
|
@ Arcani c'mon didn't you notice how nladers are jealous about us ? 
|
|
|
|
|
|
Arcani
|
yes o, especially that Romade sef
|
|
|
|
|
|
dani1luv (m)
|
romade., wetin kola's wifey do o 
|
|
|
|
|
|
romade
|
tank u nebo helep me ask them o 
|
|
|
|
|
|
mykali
|
hmmm. loff is in the air. 
|
|
|
|
|
|
infobaba (m)
|
@ My 1 st lady Let ignore them and move on  with our love life  am beginning to miss the games we both play under that Guava tree 
|
|
|
|
|
|
romade
|
yeah killin of mosquito and seeing whose spittle can drool more disgustin game u did play
|
|
|
|
|
|
Arcani
|
Yes and way you use to buy falantine thing and give me and everybody will be jealousing me in our compand
|
|
|
|
|
|
manickal (m)
|
@mykali which loff is that? @info i dint know u had a new chic. who is she. and how did u get her before me.? 
|
|
|
|
|
|
infobaba (m)
|
You remember how romade and her 1st husband (manickal )? those our yoruba neighbors always quarry over beans  good old days 
|
|
|
|
|
|
dani1luv (m)
|
chei. .
@ romade. info dey eye yhu jare just ignore him sogbo. if yhu no want divorce 
|
|
|
|
|
|
|
|
Arcani
|
You remember how romade and her 1st husband (manickal )? those our yoruba neighbors always quarry over beans  good old days  Yes o, and manickal use to even wear romade pant to work and to see girlfriend coming back home lipstick stain sef, come and see Romade in action 
|
|
|
|
|
|
mykali
|
@manickal
info and arcani. him no even allow her land for nairaland before him snatch am ooh. 
|
|
|
|
|
|
romade
|
Arcani at least na una i bin dey fotocopy that time before my eye open PRAISE THE LORRRRRRRRRRRRRRRRRRRD HALLLLLLLLLLLLLLLLLLEEEEEEEEEEEEEEEELLLLLUYYYYYYYYYYYAAAAAAA AAAAAAAAAAAAAAH 
|
|
|
|
|
|
infobaba (m)
|
Dany i hia u
Flirt  Yes o, and manickal use to even wear romade pant to work
Chei yoruba people 
|
|
|
|
|
|