|
donjon (m)
|
 |
.
« #32 on: October 01, 2008, 10:11 AM » |
|
i concur
|
|
|
|
|
|
phartye (m)
|
@ifeoma1, I think that wuld b beta!
|
|
|
|
|
|
pawn89
|
if mtn offer me such, men forget it. that what we all have been looking for. make the free calls and take through the back door for free browsing. cool
|
|
|
|
|
|
|
|
Dclique (m)
|
Sense made so far=2%
WETIN B UR OWN SEF?? 
|
|
|
|
|
|
smartking4luv (m)
|
Bt naija love fri everytin.
Wel 4mi i wil take the job wi?bikause itz a good opportunity to hakmre into mtnserver for fribrowsing nd for fri kal nd txtmsg,and give nairalandarz to enjoy mre fri,
Bt bet mi mtn wil bi foold bi mi.
Thatz wi mtn kant ofer mi that job kause if dae do?hum they re in great pblms with their server
|
|
|
|
|
|
ifeoma1 (m)
|
if mtn offer me such, men forget it. that what we all have been looking for. make the free calls and take through the back door for free browsing. cool
This BULLET nor dey fear u
|
|
|
|
|
|
dailydolla4u (m)
|
Mtn give me free browsing, to sell my fellow landers? on way. 4 what shall it profit a man if he is the only one brows free and betra his fellow landers. Not with anything in mtn. If i should i'll still betra MTN.
|
|
|
|
|
|
inze (m)
|
common sense, Offer to be a SPY  Is it a Public Offer of Right Issue ?? Nonsense
|
|
|
|
|
|
phartye (m)
|
Ca$h makes d world go round,but spyers beware!
|
|
|
|
|
|
alex406 (m)
|
Do you guys think MTN can do such?they are more stingy than anything.
|
|
|
|
|
|
|
|
ceejay80s
|
Free call 4 life? I would rather prefer make them pay me for my services. I go appreciate the money,wetin i go take free call do?
|
|
|
|
|
|
iyobs7 (m)
|
@POSTER u are a suspect  .
|
|
|
|
|
|
Dclique (m)
|
hahahaha, why?
|
|
|
|
|
|
|
|
Gpowered79 (m)
|
Oboy for me i go take the offer make free call for life and create more ways for us to make free call free browsing and also free recharge card. Abi house, No be so them dey do am. I bar to u. From Warri them dey craze 
|
|
|
|
|
|
Ogboraph (m)
|
Na sooooooooooooo
|
|
|
|
|
|
stancozy (m)
|
u guys are very intersting, what if they add a duplex after u give them a good report 4 d first tm? just 4 a start
|
|
|
|
|
|
Fadajasi (m)
|
This thread dey dull me
|
|
|
|
|
|
Scopium
|
I'll do what I gotta do 
|
|
|
|
|
|
Dclique (m)
|
fadajasi,na u dey dull ur self.Me i like da thread.
|
|
|
|
|
|
by.dot (m)
|
Uhhmmm, a spy?
|
|
|
|
|
|
saviola24
|
i beg make una no vex because this question wey i want ask get as e be but i go speak my mind.this free cal issue.shey na 4real because me i never see anybody wey dey use am but i knw d free browsing both 4phone and pc is 4real because na him i take post this thread.reply abeg nairalanders
|
|
|
|
|
|
Boss Ttdiamonds (m)
|
ThEm. . DEy crAzE. . . . I pIty thEm c0z thE l0ss wEy thEm g0 rEc0rd g0 pAss thE onE wEy thEm gEt before thEm empl0y mE. .
|
|
|
|
|
|