|
Leftee (m)
|
 |
Bleecker
« on: July 14, 2006, 02:56 AM » |
|
I wan marry one Ijaw woman from Bayelsa State and I need you guys to advise me. My in-laws don inform me say I need to bring 50 gallons of ogogoro as part of the dowry. This is so against my moral and religious beliefs. Do you think i should go ahead with the marriage or , ?
Serious comments only
|
|
|
|
|
|
lauryn (f)
|
whats her name?? 
|
|
|
|
|
|
Leftee (m)
|
how your own come be? them say make you give advise you dey ask name
|
|
|
|
|
|
lauryn (f)
|
just answer me abeg, i can't fit shout! 
|
|
|
|
|
|
Leftee (m)
|
Her name na Kalaere. I think it means "Little Woman" in their language. But me I know no say Ijaw people like ogogoro like that. I hear say na the ting wey them dey take nurse their pikins be that. Why I come go fall in love with Ijaw woman now?
|
|
|
|
|
|
Leftee (m)
|
Sup Lauryn are you an Ijaw woman?
|
|
|
|
|
|
Leftee (m)
|
Just tell me say your people no dey drink 'gogoro like rain water and I will change my mind about this impending marriage. E don tay sef when i don dey check your profile out.
|
|
|
|
|
|
lauryn (f)
|
get that name outa ur mouth please. Likul woman my ass. U got a problem with ijaw women? because i am one, so before i reconstruct u, answer me!
|
|
|
|
|
|
Leftee (m)
|
I looooooove Ijaw women but the 'gogoro dey worry me.
|
|
|
|
|
|
Leftee (m)
|
Talk tru you be Ijaw woman? Do you have a boyfriend?
|
|
|
|
|
|
lauryn (f)
|
na boyfriends i get. And they all got my back 
|
|
|
|
|
|
Leftee (m)
|
Boyfriends? na wa o. Got room for one more?
|
|
|
|
|
|
lauryn (f)
|
no thanq!. Keep ur request to yourself thanq. 
|
|
|
|
|
|
Leftee (m)
|
Your loss! I like Scorpio better anyway. She has manners.
|
|
|
|
|
|
|
|
lauryn (f)
|
ouch. how rude, u got no manners boi, u r not a very nice person. some things r just better left unsaid!
|
|
|
|
|
|
Leftee (m)
|
Na because my star mate no dey Online I com dey stuck with your emotionally constipated self. Scorpio where art thou.
|
|
|
|
|
|
lauryn (f)
|
 , copy catter, go get your own line!. Those are Tantor's. 
|
|
|
|
|
|
Leftee (m)
|
Tantor has a monopoly on the English Language? Those are the only words I can use to describe your state of mind right now.
|
|
|
|
|
|
Leftee (m)
|
If you no wan marry me make we kuku have Cybersex now.
|
|
|
|
|
|
|
|
bluenubian (f)
|
abeg carry the ogogoroo go give these people, u lucky sef sey them no ask u carry plenty thing come
|
|
|
|
|
|
naija_diva (f)
|
what's ogogoro?
|
|
|
|
|
|
bluenubian (f)
|
hmm its also called palm wine, it can be really sweet or sour, alchoholic tho, somehow it reminds me of smirnoff ice but with more alchohol
|
|
|
|
|
|
diddy4 (m)
|
my man, do what u gott@ do to get your woman unless u aint serious about her. giving them what they want wont take a hair out of your body. kapish
|
|
|
|
|
|
Scorpio (f)
|
lol, don't mind her Leftee, i got u covered. we don't do ogogoro in my place, trust! 
|
|
|
|
|
|
lauryn (f)
|
Scorp how ur own no come be, u suppose get MY back.
|
|
|
|
|
|
Scorpio (f)
|
sweetie darling  errything i do, i do for the both of us out of the love i got for you, u suppose know every na 
|
|
|
|
|
|
|
|
Scorpio (f)
|
lol, sup hun?
|
|
|
|
|
|
aloib (f)
|
i'm good o, hhows my husband???
|
|
|
|
|
|
Scorpio (f)
|
He's good,sup with ur sis and my ''husband''?
|
|
|
|
|
|