|
Ladapo (m)
|
Kitaun,
Are u there?
|
|
|
|
|
|
kitaun (m)
|
yes o, i dey my yim o
|
|
|
|
|
|
dearie (m)
|
na wao, una don turn this site to quick chat forum? Una do well o.
Kitaun, u dey feel me so?
|
|
|
|
|
|
kitaun (m)
|
DEARIE,please FEEL FREE TO COME CHAT WITH US O ,WE ARE TRYIN TO SEE HOW WE CAN WORK ON THE PROJECT FOR JOBSEEKERS 
|
|
|
|
|
|
dearie (m)
|
ok, can u guys feel me in on the project, i need to know what's up.
|
|
|
|
|
|
emenike
|
guys may the lord bless u all 4 all ur effort
|
|
|
|
|
|
emenike
|
Kitaun i no whatever project u guys are doin is for the good of all
|
|
|
|
|
|
kitaun (m)
|
Amen,we will try and work 2geda,please feel free to put ur contributions o
|
|
|
|
|
|
|
|
Ladapo (m)
|
Kitaun, a beg no vex na one useless guy come cause trouble for here.
|
|
|
|
|
|
Ladapo (m)
|
If Seun is available he should please. join us. I am also calling on Tonisafe
|
|
|
|
|
|
Ladapo (m)
|
So what are suggesting next?
|
|
|
|
|
|
dearie (m)
|
make una yarn na, abi na private talk for public forum? Ladapo, feel us in, wetin dey happen?
|
|
|
|
|
|
kitaun (m)
|
dearie,cld u get ur yim and we cld conference talk
|
|
|
|
|
|
kitaun (m)
|
please am waiting earnestly for ur I'm because ur email is hidden or i would have sent u a mail,thanx. please nothing much 4 now
|
|
|
|
|
|
charlesn (m)
|
Kitaun if i may ask what is this all about? My e-mail address is dakcee@yahoo.co.uk please let me in on this info.
|
|
|
|
|
|
|
|
|
|
omobamital (f)
|
Kitaun, Whatz up? Kindly give me the latest gist.
CHEERS
|
|
|
|
|
|
kitaun (m)
|
auntie omobamital, ao u dey,nothing much for now only that all peeps for the forum go still find way talk proper through conference but try catch me on my yim,u'll see it from my profile
|
|
|
|
|
|
Adogah
|
Knew. Just want 2 try my hands out. 
|
|
|
|
|
|
|
|
|
|
Ladapo (m)
|
Kitaun,wetin dey happen now? Things dey happen toyour guy. I have been very busy and I also lost my phone. that na why I no dey house. Wetin be the latest? and wetin Kemidey talk now?
|
|
|
|
|
|
kitaun (m)
|
catch me on my yim now
|
|
|
|
|
|
|
|
|
|
eveseh (f)
|
LOL,i think i'mma just turn my back and walk out of here slowly because it's not 4 me 
|
|
|
|
|
|
mukina2 (f)
|
hey kitaun why do you think av been aviodin u? 
|
|
|
|
|
|
|
|
|
|
|
|