|
colly227 (m)
|
Straight talk, i don c say d few chikalas wey dey this site dey form 2 much so i bring out time 2 yab una small. Many plantain wey sabi form 4 ma guys them no 2 fine n i discover say them b kpako wey dey claim level anyway very soon una expiry date go reach, that time na ladyB go b that una sweet name because all men don wave.
Una wey dey look 4 rich guys, una think say we no go hammer? Una plan don fail b that because all diz guys wey dey here go hammer pass yahooze in JESUS NAME, Amen!
Chikitos make i tell una truth, fine guys yakpa 4 this site but i no say i no join fine people. I be kpako yes! But ma kpako get enough level wey many plantain dey trip 4. Lastly abeg guys if u need toast any of diz chiks, no 2 speak gramma because she go run, them no 2 like people wey sabi pass them abi because them be kpako.
Ma guy to wowo no easy make we try show level. I dey come bak make i go find wetin i go eat.
|
|
|
|
|
|
antdec

 attention seeker!
|
|
|
|
|
|
Ruby_Pearl
|
What is he saying? 
|
|
|
|
|
|
shegirl71 (f)
|
@ poster And your point is?
|
|
|
|
|
|
richo (m)
|
i just wasted 2minutes of my life 
|
|
|
|
|
|
naijababe2 (f)
|
Now 3 minutes.
|
|
|
|
|
|
Dual Core
|
who tot this guy how to create threads? 
|
|
|
|
|
|
ifyalways (f)
|
heheee welcome on board ! 
|
|
|
|
|
|
colly227 (m)
|
 Opss! Everyone againts me? Signing out
|
|
|
|
|
|
busybody20
|
what am i doing here?  Opss! Everyone againts me? Signing out I hope u don't return! 
|
|
|
|
|
|
georgywest
|
i never knew that i would get messages from NL girls
|
|
|
|
|
|
|
|