|
Boss Ttdiamonds (m)
|
cbase, wetin i do u? abeg, i never wan neutralize u wit acid, so e betta as u stil b base.
Guy relax . . . . . . wait till tomorrow b4 u do that one . .
|
|
|
|
|
|
|
|
shens2006 (m)
|
no o, do it now 
|
|
|
|
|
|
gentlefuck
|
e b like sey i go use shenz as acid 2 neutralize cbase.
|
|
|
|
|
|
cbase (m)
|
must we remain here and watch Gentle go all bananas, chai! lets help na, c as e dey talk about acid and bases, if e get am, wen e don kolo finish, no be only Cbase go hear am oo
|
|
|
|
|
|
shens2006 (m)
|
e b like sey i go use shenz as acid 2 neutralize cbase.
ehn! u won kill your self
|
|
|
|
|
|
Boss Ttdiamonds (m)
|
lmao . .
|
|
|
|
|
|
princesa (f)
|
craze pple in action 
|
|
|
|
|
|
|
|
Boss Ttdiamonds (m)
|
Princesa, will u marry me. . . . .
|
|
|
|
|
|
Gabry (f)
|
LOL Info Monkey got competition hia 
|
|
|
|
|
|
gentlefuck
|
@ bozz na so dem dey tek marry 4 your syde?u no sabi way 2 ,
|
|
|
|
|
|
Boss Ttdiamonds (m)
|
Okay. . . Gabby, will u marry me. .
|
|
|
|
|
|
Gabry (f)
|
ok sure. After I go marry the following than Ill marry you.
1) Ituen 2) showbobo 3) folly69 4) Disease 5) sylve11
|
|
|
|
|
|
Boss Ttdiamonds (m)
|
Dont worry, I don bribe them. . . . . . . . . So what 'bout now gabby.
|
|
|
|
|
|
Gabry (f)
|
U have to ask my first potential husband Ituen first cause I no fit shout at him ohh 
|
|
|
|
|
|
princesa (f)
|
Princesa, will u marry me. . . . .
what is with this marry me stuff, how many times does a girl get married 
|
|
|
|
|
|
sylve11
|
what is with this marry me stuff, how many times does a girl get married  simple! 70 x 7 times, and it's called manyandry 
|
|
|
|
|
|
|
|
|
|
Gabry (f)
|
Wetin I do now? 
|
|
|
|
|
|
sylve11
|
shey u dey put me 4 last, u say u go marry as your last husband, dat's not good na? or have u forgotten me so quickly. gab ma nuv 
|
|
|
|
|
|
Gabry (f)
|
No ohh. I no dey forget you nna. Just that those are seniors for hia ohh. Oh WAIT! Number in the list is Tufe. Heheh! Pele. . .
|
|
|
|
|
|
princesa (f)
|
simple! 70 x 7 times, and it's called manyandry  ok, and i can cope with 70x7 husbands 
|
|
|
|
|
|
clemcykul
|
in your worst nitemares
ordinary mai guard u cant cope.talk more of odaz
|
|
|
|
|
|
princesa (f)
|
you just have to watch then  and decide 
|
|
|
|
|
|
dani1luv
|
yhu and dis ya yeye glasses sef 
|
|
|
|
|
|
princesa (f)
|
e free for land just grab your copy too 
|
|
|
|
|
|
cbase (m)
|
how u know say d guy like awuf
|
|
|
|
|
|
sima (f)
|
who is arcani. . . n' what's up wit d person
|
|
|
|
|
|
cbase (m)
|
Arcani is a name of a person, place or thing, & whts up with her is that she's ma PP 
|
|
|
|
|
|
sima (f)
|
Oo. . i cc so what's d meanin of PP? 
|
|
|
|
|
|