Have u seen this website, its too much jooooo, i go ever hype them as long as they maintain their standard, but omo them suppose pay me for all this hype
the site is cool, itz got a nice background and you need macromedia flash installed in your system to view it. right now i'm listening to mode 9's elbow room the site is really coooooooooooooooool. www.soundsofnigeria.com just click you've gotta be there
u r welcome ojare, any which way me i sha gbadun them, Nairaland sef dey rock any day!!!!! abi wetin i talk, if d site no good make we talk am if e good make we talk am make them know wetin go give us. Naija 4 Lyfe