|
Chrisbenogor (m)
|
I like the holiday oh, plenty of nkwobi to be pushed down with udeme or odeku, chei I no fit wait, I go soon start to polish my sunday school shoe plus to Iron all my trouser, then I go dust my bible. E get one church for area wey I dey target, christmas chenkes full there no be small. See why I dey vex when una dey beef catholic people if no be them all this small small chop chop no go dey.hehehe.
|