|
yicob (m)
|
 Even moderator dc self is involved 
|
|
|
|
|
|
sexyLeamon (f)
|
we are following your example 
|
|
|
|
|
|
yicob (m)
|
Taaaa. Small boy like moi. Wetin i sabi.
|
|
|
|
|
|
sexyLeamon (f)
|
small boy my foot
|
|
|
|
|
|
lance_vader (m)
|
Um.smalboi my bumbum.Yikob were u dae since?
|
|
|
|
|
|
yicob (m)
|
That love thingy is like an epidemic. Very soon sum1 will be lookin for sexyleamon. Psheeew
|
|
|
|
|
|
yicob (m)
|
Lance how u dey? I just recovered from the heavy blows of a female Nairander
|
|
|
|
|
|
lance_vader (m)
|
Yicob.wetin hapn.and wch of d fmalez bi that
|
|
|
|
|
|
sexyLeamon (f)
|
That love thingy is like an epidemic. Very soon someone will be lookin for sexyleamon. Psheeew
sexyleamon already got someone
|
|
|
|
|
|
lance_vader (m)
|
Laftaring sexileamön.u dnt want dm to make your name wth a thread
|
|
|
|
|
|
yicob (m)
|
@ lance, make we allow the sleeping dog lie cos am not ready for trouble. @ sexy, who are d luck men?
|
|
|
|
|
|
lance_vader (m)
|
Okay yikob.kan we tak at mid nite kal via mtn your numb?
|
|
|
|
|
|
sexyLeamon (f)
|
@yicob I like my privacy
|
|
|
|
|
|
lance_vader (m)
|
Se o ti gbo yikob
|
|
|
|
|
|
yicob (m)
|
Lance i dont use mtn. Lets talk on yim now. Add me (yicob)
@ sexy, you beta tell us o so that we can watch out for gals wey won seduce am.
|
|
|
|
|
|
sexyLeamon (f)
|
the person know themself
|
|
|
|
|
|
lance_vader (m)
|
Oka@yikob. @sexi.na onli u knw am
|
|
|
|
|
|
arramyjay
|
@ Poster Beacuse you started it.
|
|
|
|
|
|
lance_vader (m)
|
yicob i dnt understand wen they said yu started it to
explain beta abeg
|
|
|
|
|
|
lysaa (f)
|
i smell jealousy. . hmm
|
|
|
|
|
|
dani1luv
|
Why Is Everybody In Love On Nairaland? simple english una nor fit type , 
|
|
|
|
|
|
lance_vader (m)
|
yu refering to who???
|
|
|
|
|
|
yicob (m)
|
@ dani, simple english u cannot spoke.
|
|
|
|
|
|
lysaa (f)
|
good ansa, u now pass the dutch 
|
|
|
|
|
|
lance_vader (m)
|
abeg make una no scatter ma head for here o?
|
|
|
|
|
|
dani1luv
|
lysaa una nor good o o o o yicob mehnnnnn take am easy. cz itz a prettrey lirerry 
|
|
|
|
|
|
lance_vader (m)
|
speak to spoke wi nt spoken or spoking 
|
|
|
|
|
|
Angelic25 (f)
|
Lance vader,u again.be kareful o.
|
|
|
|
|
|
lance_vader (m)
|
ahahahahahahahah ifemi welkum bk o se yu sleep wella sha lets go to our thread oo? 
|
|
|
|
|
|
lance_vader (m)
|
angelic25 that yur pixs dey hush
|
|
|
|
|
|
yicob (m)
|
Lance and Angel
|
|
|
|
|
|
lysaa (f)
|
oh na them couple dey speak india. . acha? me like rupi rupi rupi 
|
|
|
|
|
|