|
|
|
chinesedoll (f)
|
@ ALL D BULLIES IN DA HOUSE MAKE UNA LEAVE DIS BABE O!!!!! REMEMBER UNA GET YOUNGER ONES AT HOME.
OYINYE You SEF NA WA E BE LIKE SAY NA OVER AJEBO DEY WORI You
|
|
|
|
|
|
|
|
HR.hotness (f)
|
@ ALL D BULLIES IN DA HOUSE MAKE UNA LEAVE DIS BABE O!!!!! REMEMBER UNA GET YOUNGER ONES AT HOME.
OYINYE You SEF NA WA E BE LIKE SAY NA OVER AJEBO DEY WORI You
My younger ones don't go around claiming "life experience" they don't have
|
|
|
|
|
|
sbucareer (f)
|
The only cure is Time.
|
|
|
|
|
|
HR.hotness (f)
|
In 5 years time, I'm sure she'll regret all the trash she's been spewing on here
|
|
|
|
|
|
chinesedoll (f)
|
@HR
BABES COOL DOWN DONT You TINK IT WLD BE BETA 2 TEACH DAN 2 BATTER WORDS WITH UR YOUNGER ONES
|
|
|
|
|
|
HR.hotness (f)
|
@HR
BABES COOL DOWN DONT You TINK IT WLD BE BETA 2 TEACH DAN 2 BATTER WORDS WITH UR YOUNGER ONES
I originally intended to teach oh. . . d babe come dey argue with me as if me an her dey d same level. . . and i don't batter, just pointed out a few things 
|
|
|
|
|
|
chinesedoll (f)
|
@HR
JUST FREE D BABE I GUESS SAY NA BUTTY DEY WORRI AM JUST IGNORE HER UNA DON BIG PASS ALL DIS ONES NOW
|
|
|
|
|
|
HR.hotness (f)
|
Na who get her time,
I was just havin a little fun. . .
|
|
|
|
|
|
onyinye2 (f)
|
wow after reading all this, i think i truly know who are the children here.
|
|
|
|
|
|
4Her (f)
|
You're still here?
|
|
|
|
|
|