|
donjon
|
Wap is back dis morning! Mms still refused to connect dis morning! I say to hell wit it!
|
|
|
|
|
|
Grizzly (m)
|
Why bother urself with wap or mms when mtn is alive and kicking on all fronts? 
|
|
|
|
|
|
donjon
|
I dont have a lappy yet! So ave decided to bone MTN, for the mean time!
Besides, i dislike dat ntwork.
|
|
|
|
|
|
hayprof (m)
|
Is there a Screenshot app for Sony Ericsson Phones! I go need One 0oo 
|
|
|
|
|
|
commonman
|
how do i activate my zain gprs
|
|
|
|
|
|
hayprof (m)
|
Make una S.E fans answer my above Questn o,
|
|
|
|
|
|
Grizzly (m)
|
its no longer about cheats when it concerns the yhello boys, its about working proxies. use your head
|
|
|
|
|
|
semid4lyfe (m)
|
@ hayprof, Wetin make u leave Nokia go marry bad wife. Make u dey find the screen shot application na  . BEST OF LUCK in your search  ; @ Grizzly, Us wey no get head to use, God go help us 
|
|
|
|
|
|
yinraph (m)
|
 Wow long out of this forum men things seems not to change ma endz lol
|
|
|
|
|
|
donjon
|
Dis rain is stupid, it has ruined my friday nite. So am stuck with my fone, browsing like an addict.
|
|
|
|
|
|
Kay-baba (m)
|
Wat is d meaning of dis,na wa oh
|
|
|
|
|
|
hayprof (m)
|
@Jon, u dnt call d rain supid. .or Thunder fire your nyash!
@semid, am officially rocking both worlds. .Husband na Nokia nd wife na S.E . . .
|
|
|
|
|
|
honsule (m)
|
@Jon, u dnt call d rain supid. .or Thunder fire your nyash!
lol 
|
|
|
|
|
|
donjon
|
U no know say na friday nite rocking dey sweet pass? @hayprof
|
|
|
|
|
|
hayprof (m)
|
@jon, it dont mean, note: u shuld knw wat words to use @ your GOD nd his Creations!
FYI, i was socked to pants in the RAIN yesterday. .though i dey listen to Radio dey go on my SE W910i. . .i go fite go?
Rememba wen sunshine, so. .te' e dey bite u for body u dey complain too? I see. .so is it Harmattan u prefer?
. .it all boils down to the same point, are human beings eva satisfied?
@sule, hw far, studies, babies nd ubt. .some1 gav me a yelo twik, bt it dnt wrk, any idea? Snd me a mail . .
|
|
|
|
|
|
puskin
|
@hayprof So U don fall in luv wit ma fone. Hw U like am?
Dis yello browsing has bin dwn 4lik 2dayz nw. Any1 have same prblm browsing wit y'ello.
|
|
|
|
|
|
Dwayne (m)
|
Guyz, how far. Hay, which day your sony ericson b water resistant. Rain soak u reach pants and u dey listen radio 4 your phone. I throway 4 u. Guys, yhellow browsing's been doin' gud. Someone kinda hooked me up wit da new ip and port 4 ma n72 and the new gprs proxy 4 ma 3500classic. U guys can get it if u mail me. Gat a nite party 2 attend. Seya.
|
|
|
|
|
|
|
|
|
|
|
|
puskin
|
@Dwayne I don send U email. Xpecting your soonest reply
|
|
|
|
|
|
Dwayne (m)
|
Wen i come 4rm church, i go reply una.
|
|
|
|
|
|
Dwayne (m)
|
Gat my mail? Puskin. Guyz, mail me 4 it and not d other way round.
|
|
|
|
|
|
puskin
|
Dwayne nd prompt delivery. Iv cin it. Tnx a bunch.
|
|
|
|
|
|
Kay-baba (m)
|
my opera refused to conect dis evenin on mtn wap it just dey exist
|
|
|
|
|
|
insongrata (m)
|
@Dwayne: Me don dey await your mail as I no get your I for don send you. Please respond na.
|
|
|
|
|
|