|
acidrop (f)
|
that aint mine, i was framed, i can't even read or write so that one no be me 
|
|
|
|
|
|
Cyclone5 (m)
|
Which kind denial be that? The account number nko? That one na spirit own?
|
|
|
|
|
|
acidrop (f)
|
that one nah number now  i sabi count
|
|
|
|
|
|
Cyclone5 (m)
|
You wan be Houdini? this one no be Thoia Thong! 
|
|
|
|
|
|
kachikapor (m)
|
get mike out now!
|
|
|
|
|
|
acidrop (f)
|
get mike out now!
what is ur own, abi who ask u  cyc 4 ur info kachi join d people wey chop ur money oooo
|
|
|
|
|
|
Cyclone5 (m)
|
At least you've got my back, eh? 
|
|
|
|
|
|
acidrop (f)
|
no, i dey tell u hw many of us, because no be only me go face mike
|
|
|
|
|
|
Cyclone5 (m)
|
So na now you dey fear Mike? Mike no dey hear come go O. And I'm dey on commission. So I trust he will be pretty harsh and ruthless. All I can say right now is; point while you can because when Mike gets hold of your fingers I can't guaranteed that he will break them off first before rolling them in batter, dipping them in hot oil and feasting! 
|
|
|
|
|
|
kachikapor (m)
|
do i sense fear in acid's eyes 
|
|
|
|
|
|
Cyclone5 (m)
|
Time for discipline don reach. There will be kneeling and pin picking all up in here like a genital rash  Even Ella don pick race like bush rat wey see fire!
|
|
|
|
|
|
ella.b (f)
|
cyc,u dey craze
|
|
|
|
|
|
Cyclone5 (m)
|
Fire don burn out, eh? 
|
|
|
|
|
|
|
|
Cyclone5 (m)
|
Speak to me girl 
|
|
|
|
|
|
ella.b (f)
|
what do u want me to say dearie
|
|
|
|
|
|
Cyclone5 (m)
|
All it takes is one "hello".
One Hello
If you're not afraid Of what love brings Then endings are beginnings Of beautiful things Its a chance you'll take It's a chance you'll win If someone's going to find you First you gotta let them in
because love begins with one hello The hardest part is over Now its easy letting go One hello is how it starts You might win it all or lose your heart
If you're not afraid Of what you feel Then try and keep it simple Or try and keep it real And if being real means Means you'll some day will say goodbye Remember my friend Goodbyes not the end Its a circle you know And it starts with one hello
Love begins with one hello The hardest part is over Now it's easy letting go One hello is how it starts Remember my friend Goodbyes not the end Its a circle you know And it starts with one hello It starts with one hello
One Hello by Randy Crawford
|
|
|
|
|
|
ella.b (f)
|
aww,that is so sweeeeet.the real special ones aint d one we see evryday bt d ones we carry evrywhere in our tots.u re always remembered.
|
|
|
|
|
|
Cyclone5 (m)
|
aww,that is so sweeeeet.the real special ones aint d one we see evryday bt d ones we carry evrywhere in our tots.u re always remembered.
Thats so true. In life we think, we feel and we see whats before us. The things that give us the strength to keep going are the things that touch our hearts and mirror our joys. What I can do to keep the light burning will be my unfaltering mission.
|
|
|
|
|
|
ella.b (f)
|
that is true dearie.
|
|
|
|
|
|
Cyclone5 (m)
|
I am about to go to bed with a renewed sense of optimism and a heart bursting like a summer flower.
|
|
|
|
|
|
acidrop (f)
|
HAAAAAAAAAAAAAAA, wetin be this everywhere i go , i just dey c music and lyrics of love, na waooooooooooooooooo
|
|
|
|
|
|
ella.b (f)
|
T-sup big sis. 
|
|
|
|
|
|
acidrop (f)
|
sup, what is goin on here now, o girl, yarn ur sis na
|
|
|
|
|
|
ella.b (f)
|
notin is goin on,jus charting that is all. 
|
|
|
|
|
|
acidrop (f)
|
haaaaaaaaaaaa, this one pass chating oooo
|
|
|
|
|
|
kachikapor (m)
|
so, what is it then?
|
|
|
|
|
|
acidrop (f)
|
u want me to tell u 
|
|
|
|
|
|
kachikapor (m)
|
you seem to be the only one who thinks its not chatting, so if you know what it is, tell us, ITK 
|
|
|
|
|
|
acidrop (f)
|
I blame u?, keep calling me ITK, and u are d one asking 4 request oooo, typical pride
|
|
|
|
|
|
snazzydawn (f)
|
nor be small thing! where is this douzy sef.
|
|
|
|
|
|
kachikapor (m)
|
snazzy, you and your disapperaing acts, now you appear and na only Douzy you dey ask after
|
|
|
|
|
|