|
Kweenisha
|
Oh so debo got a girl on nairaland. who is ennyluv? what ever happened to hotstepper and dajunta that were supposed to be getting married this Christmas
|
|
|
|
|
|
~Sauron~
|
Oh so debo got a girl on nairaland. who is ennyluv? what ever happened to hotstepper and dajunta that were supposed to be getting married this Christmas
Ennyluv is the hottest chic on NL.
|
|
|
|
|
|
RedHotChic (f)
|
Ennyluv is the hottest chic on NL. Big lie, I am.
|
|
|
|
|
|
RedHotChic (f)
|
The name is Tilapia Pataki was hungry for fresh fish  And he got a rotten crocker.
|
|
|
|
|
|
~Sauron~
|
Big lie, I am.
U have the shoulders of a man and u are boobless. . . . .
|
|
|
|
|
|
RedHotChic (f)
|
U have the shoulders of a man and u are boobless. . . . I am boobilicious and bootilicious. Wetin na? 
|
|
|
|
|
|
showbobo (m)
|
I am boobilicious and bootilicious. Wetin na?  hmmm. . . . sounds yummy 
|
|
|
|
|
|
Pataki
|
I am boobilicious and bootilicious. Wetin na?  Dem dey call animals with horns, even cockroach sef wan carry hin weak antennae comot. Na your type?  Abeg go siddon somewhere jare.  The name is Tilapia Pataki was hungry for fresh fish  You wan finish my rep finally for nairaland.  How must I be found with such a hag of a fish. Make sure u work hard. . . . .Are u still coming to the UK this Christmas?
Is she planning on coming down? Hmmm. . . . . @ Poster, You guys are cute no doubt. Are you a confra man? I don see your logo for that pics!
|
|
|
|
|
|
spikedcylinder
|
Yellow towel. 
|
|
|
|
|
|
bluespice (f)
|
are we supposed to nominate the best couple or post pics of our actual mates? 
|
|
|
|
|
|
origina9ja (f)
|
@ poster i dey feel una ooo nice try and keep up the confident all of una wey dey laugh and comment holla your pic na 
|
|
|
|
|
|
spikedcylinder
|
are we supposed to nominate the best couple or post pics of our actual mates?  
|
|
|
|
|
|
billgatexp (m)
|
i bet some people dont know the difference between a towel, muffler and stole. u better check your dicos,
incase u neva know that na crested chelsea muffler all the way from uk,
chow
|
|
|
|
|
|
bluespice (f)
|
ahhhhh then ill pass 
|
|
|
|
|
|
argent (f)
|
i bet some people don't know the difference between a towel, muffler and stole. u better check your dicos,
incase u never know that na crested chelsea muffler all the way from uk,
chow
My guy no mind them, na jealosy dey worry them.
|
|
|
|
|
|
sexyLeamon (f)
|
you guys are the best indeed you are actually together lovely
|
|
|
|
|
|
origina9ja (f)
|
u look happy married 
|
|
|
|
|
|
|
|
oziomatv (m)
|
i bet some people don't know the difference between a towel, muffler and stole. u better check your dicos,
incase u never know that na crested chelsea muffler all the way from uk,
chow
My Guy next time choose a clean and tidy environment to avoid unpleasant background. You and your partner are so cute but I hate the background of your picture. it looks dirty.
|
|
|
|
|
|
showbobo (m)
|
No be Mufutau be this??I sabi the guy sef. . . Him dey stay for Pako village,oshodi. . . Your girlfriend Sikiratu don fine well ooo.This bleaching cream dey really work for her. . But u no suppose dey flash this your Buccanneer logo na 
|
|
|
|
|
|
Kweenisha
|
i bet some people don't know the difference between a towel, muffler and stole. u better check your dicos,
incase u never know that na crested chelsea muffler all the way from uk,
chow
Don't mind them jo. You're a handsome young man and the girl is beautiful. but which one be that gangsta sign wey you dey through for ya left hand ? that ain't sexy. are you a member of MS 13?
|
|
|
|
|
|
~smurf (f)
|
cute couple!!!!!!!!!!!!!!!! 
|
|
|
|
|
|
billgatexp (m)
|
who say i dey stay for oshodi, e be like say your mouth dey scratch u, no b your fault sha,
|
|
|
|
|
|
spikedcylinder
|
This yellow muffler/towel sha. . . . . 
|
|
|
|
|
|
|
|
Pataki
|
who say i dey stay for oshodi, e be like say your mouth dey scratch u, no b your fault sha,
Guy, you and this your yellow logo. Which levels? You dey or you no dey? Na on top internet you wan come dey show abi?
|
|
|
|
|
|
~Sauron~
|
who say i dey stay for oshodi, e be like say your mouth dey scratch u, no b your fault sha,
Don't sweat the technique, homie!!!! You are the MAN. . . . . . . .The last of a dying breed. 
|
|
|
|
|
|
billgatexp (m)
|
sorry oh, no vex too much for my yellow towel as una call am, i just feel proud to be a chelsea fan sha, no vex u hear,
|
|
|
|
|
|
|
|
Ebony-Silk
|
The pics were cute till the last one. ciao
|
|
|
|
|
|
chika98
|
Nothing is wrong with the last one. he's one cute dude 
|
|
|
|
|
|
billgatexp (m)
|
@chika, thanks for the compliment, the thread was meant for you to post pics of u and your soul mate so why criticize. post your own make we c
|
|
|
|
|
|