|
mr_me_too
|
I hope this doesn't turn into one of those faze, 2face things where ppl think just because u like one u have to hate the other. I've heard 2 songs from Isolate and I really like them and I'm a big fan of 9ice. As for right now, we have to see what more Isolate has to offer b4 we can compare them. Anyway for now sha I'm really feeling both artists
|
|
|
|
|
|
tosinadeda
|
listened to ara just now  guy is good  dem be twins? 
|
|
|
|
|
|
Bee-xtra (m)
|
@ Tosin,you listened to binu binu featuring isolate ?
|
|
|
|
|
|
tosinadeda
|
i withdraw my comments o  guy dey spit jo just listened to binu binu and ara aha wetin boys dey vex
|
|
|
|
|
|
Bee-xtra (m)
|
 , if only they both could come up with a joint.
|
|
|
|
|
|
tosinadeda
|
omo them go invent yoruba encyclopedia ahan wetin binu binu is craaaaaazy
|
|
|
|
|
|
Bee-xtra (m)
|
But the guy should do more publicity,the good thing about his songs is you dont get tired of it,which is a feature that will make him a big player in the industry.
'' You just wait make i hold my money,wait make i hold my rabbar,wait make i hold my kishy, honey-honey ,sweety-sweety, i want ya, '' That line dey addictive,
|
|
|
|
|
|
khanye (m)
|
so tosin you can see now that these 2 guyz have something in common. I can't really say who got the rhymes.
Isolate (Ara-Fada) Sosick made the beat to that song - ARA.
|
|
|
|
|
|
tosinadeda
|
omo i'll give 9ice the respect for lyrics
|
|
|
|
|
|
tosinadeda
|
isolate is a modafucca  i think sobosun is a reply to photocopy o!!!!  oya watch sobosun fokori u say u be tanwingi oya watch mi o se agidi watch tori mo maa A B D no be one tin one tin watch me sef go make money oya watch ke ya tete maa isolate na arafada
|
|
|
|
|
|
khanye (m)
|
yeah, it's the reply, i said that on the post.
Tani Photo, tan ni won copy, Opolopo omo yoruba lo gbo ede ara ton un to-orin beni Why u come de benu ori.
The guy got flo, try listen to ARA very well.
|
|
|
|
|
|
tosinadeda
|
tani photo talon copy gbogbo omo yoruba logbede ara tohun tori why u come dey binu ori u better free me,keje kin rowo ri, loba pary do i feel this guy is tryn to blow using 9ice  this is straight up dissing
|
|
|
|
|
|
tosinadeda
|
listening to the two back to back phocopy vs sobosun omo na war o!!!! but photocopy wins it for me!!!! straight to the point yarns 
|
|
|
|
|
|
khanye (m)
|
Photocopy is a club banger but Sobosun is just a slow song 
|
|
|
|
|
|
tosinadeda
|
me i smell war o 
|
|
|
|
|
|
khanye (m)
|
haba, War or Collabo 
|
|
|
|
|
|
|
|
bilms (m)
|
plz who is this isoate guy, i have been hearing some people talking abt him. where can i get his track to listen to. plz link me up. i really love to get it and listen to know what up with him. but currently now i still believe 9ice still rules but from peoples comment i think that guy will b the bomb, many people that have listen to his song get back with full support for him. plz any body can send me his tracks. discuswithmayor@yahoo.com
|
|
|
|
|
|
tosinadeda
|
i just posted his reply to photocopy before your post
|
|
|
|
|
|
khanye (m)
|
ok, 9ja get plenty artist. Tosin do u have any song from General Pype?
|
|
|
|
|
|
tosinadeda
|
nope!!! u get?? i heard he is good o
|
|
|
|
|
|
khanye (m)
|
i dont but i get him myspace page where u can listen to his song.
Omo dat guy na 9ja Sean Paul!
He's Gud
|
|
|
|
|
|
lalaboi (m)
|
na wa 4 u guyz oh!
we are talking about isolate and 9ice here!
not general pype.! anyways. av heard his song b4. the guy too dey sound lik sean da paul! and e too dey jack them sean paul beats too much!!
now back to the topic!
its ISOLATE AND 9ICE
NOTHING ELSE
|
|
|
|
|
|
jay_blvd (m)
|
Tosin no talk am agin that 9ice won.na lie.I dont see any diff btw both of them.dont hate on this guy.Isolate is d bomb,i cant jst stop listening to this ---Sobosun track(nice beat,balm lyrics(pretty combination of yoruba proverb),good delivery.This guy tooooooooooo much.lets wait and see tani photo,tani won copy 4 real. Abeg ooooooo.If anybody sabi this guy call 9ice--tell am make e no fuckup 4 d next album-cuz Isolate is jst @ his back.any mess up,then we gonna seal it up,who b photo,who den dey copy.
|
|
|
|
|
|
jay_blvd (m)
|
@ lalaboi- 1st time u gonna see ma comment makin sense.wash your eyes with omo,And read all ma comment and tell me which one no get sense.u guys jst like beefin,this place is meant to share your opinion abt an artist,not 2 beff eachother.i ain't ga time 4 beefin here,am not an artist,so lets face da artist we talkin abt,hiiiiiiiiiiii! didn't take it personal-jst wanna use d opportunity to reach others also wey they beef themselves here.Much love man(lalaboi)
|
|
|
|
|
|
faakay (m)
|
 This ISOLATE is cool, Men, as BIFF dey rock Nigeria Music INDUSTRY is cooL!! its will make the music INDUSTRY HOT! dem go dey crack dem brain to dey release STUNNING Tracks, to be on TOP, cos COMPETITION don dey now, no sleepinG in da Gutter! But 9ice na still ISOLATE baba, but ISOLATE is good thou, i dey feel am sha Now we have Rugged man vs Mode 9 Dbanj vs Durella 9ice vs Isolate hahahahhhaaaaa WHO's NEXT>>> 
|
|
|
|
|
|
khanye (m)
|
@ lalaboi
Plz do u have any of General Pype's Song?
|
|
|
|
|
|
|
|
khanye (m)
|
they are like twins, Isolate got those Yoruba flows just like 9ice. A big DIZZ 
|
|
|
|
|
|
tmoney11 (m)
|
Nice has gone far, Meet people, collect many Award and go places. Look Durella and D'banj. the D'banj has gone places that Durella could imagine. I will advice the guy to try another style. cause he will need to confuse people that is good with like 3/4 video.
Look Durella for instance doing like 3 video just because he want to sell in the market.
|
|
|
|
|
|
faakay (m)
|
ISOLATE don't need 3-4 Videos to convince people. He need lots of RADIO PROMO, Alaba Marketing - single track mix with other tracks cd, alaba pirated cds, lol, then DJs blasting everywhere, that will help him alot and 1 Hot Bad video for SOBOSUN, so ppl will be curious to know the guy if they discover he is not 9ice. I think the guy is cool, hmmmm, SOBOSUN FOKORI!!  DEM SAY NA ME DEY PHOTOCOPY? OYA WATCH!! ME BE TAWINJI! TORI MO MO ABD! me sef go Make MONEY!! Dont go FUNNY man!! This Track is making me go GAGA!!!
|
|
|
|
|
|
tosinadeda
|
Fakaay wait til i upload ara later!
|
|
|
|
|
|