|
CH3COO (m)
|
Na halitosis deh suffer them. 
|
|
|
|
|
|
dudu19 (m)
|
@tetchiness, so wetin make i do then. abeg give me a bite of the forbidden fruit naa!!!!!
|
|
|
|
|
|
CH3COO (m)
|
Abeg commot go find job do. Leave mama ijebu. Na soso kiss u wan shop?
|
|
|
|
|
|
dudu19 (m)
|
Mr hydrocarbon Wetin be halitosis oooo?  ?
|
|
|
|
|
|
CH3COO (m)
|
Nnemooooo! Yu never sabi that one before? Na rotten mout them call halitosis.
|
|
|
|
|
|
Tetchiness (f)
|
@tetchiness, so wetin make i do then. abeg give me a bite of the forbidden fruit naa!!!!!
Buy a plane ticket as soon as possible 
|
|
|
|
|
|
dudu19 (m)
|
plane ticket?  ? go where oooooooooo
|
|
|
|
|
|
Tetchiness (f)
|
plane ticket?  ? go where oooooooooo You think I go give my laptop screen a kiss? How do you want the kiss without seeing me in person na? Haba! Oya, I be winch, I go come fly to your window. location? 
|
|
|
|
|
|
CH3COO (m)
|
iya jebu wan karry styl take persin du juju. oya dude make yu go.
|
|
|
|
|
|
dudu19 (m)
|
abeg dey fly come now, i don dey fantasize oooo
|
|
|
|
|
|
Tetchiness (f)
|
iya jebu wan karry styl take persin du juju. oya dude make yu go.
which one do you want? peace or. . ? I already noticed you na, leave me jare. na by force 
|
|
|
|
|
|
Tetchiness (f)
|
abeg dey fly come now, i don dey fantasize oooo
lol! where r u na?
|
|
|
|
|
|
dudu19 (m)
|
@hydrcarbon, wetin be ur own;Even if she be iya ekiti self, i still wan kiss so make una mind ya bizz ooooo
|
|
|
|
|
|
dudu19 (m)
|
i live in london,
|
|
|
|
|
|
|
|
Dual Core
|
aargghhhhh this dudu guy, plenty talk, 'nof talking yo, go get the lipz and make her beg for more. do ur thang! 
|
|
|
|
|
|
Tetchiness (f)
|
i live in london,
and am in Zimbabwe na. . how do we make the trip? 
|
|
|
|
|
|
dudu19 (m)
|
that war zone?  Na lie, ur profile say florida. 
|
|
|
|
|
|
|
|
dudu19 (m)
|
come where? abi u dey london???
|
|
|
|
|
|
Tetchiness (f)
|
come where? abi u dey london???
lmao!! I am not in London oh, abeg! So you can't make itin the next 24hr? what a shameand I was so much anticipating the kiss. see me kissing me pillow right now  Oga o
|
|
|
|
|
|
dudu19 (m)
|
wherez zimbabwe, florida??? am lost
|
|
|
|
|
|
Tetchiness (f)
|
wherez zimbabwe, florida??? am lost
you don't know? I am so pissed!! You see, I went through all this trouble to look up London for you, and you wnt do the same for me? I must say goodbuhye now!! Our kiss was never meant to be 
|
|
|
|
|
|
quickygirl (f)
|
The skill of kissing does not simply consist of knowing how to maneuver your tongue inside a woman's mouth without hitting her tonsils. Rather, it involves the entire mouth -- the lips, tongue, teeth, and the rest of the body.Since women's lips are their number one erogenous zone, it's very important for men to leave a lasting, eroticized impression with women. Remember that if you French kiss her like no other, you'll probably get to kiss something else soon afterwards,, IF BETTER CHICK KISS YOU YOU PRICK GO BURST, iT INVOLVES THE REST OF THE BODY, U GUYS NO JUST DEY TRY!! 
|
|
|
|
|
|
ojimbo IV (m)
|
kissing in naija movies = french kiss meets sister act. i no fit shout!!!
|
|
|
|
|
|
Kliplemet (m)
|
Nigerian girls don't kiss
|
|
|
|
|
|
chi21
|
look guys i can kiss more than you even french kiss i can do
|
|
|
|
|
|
babalola s (m)
|
have you pay a visit to bayelsa? the girls there are just wonderful, very good at kissing and i hope you are not going out with the local girls
|
|
|
|
|
|
walemania (m)
|
bros na you never see corect girl ohhh, no just talk like that anyway nigerians like international paro pass local sha, i believe say na wetin do you be that,
|
|
|
|
|
|
topup
|
Hahahaha! We're all the same aren't we!!Nigerian girls don't kiss
I love, love, love kissing (and I know I'm great)!!
|
|
|
|
|
|
kofobode (f)
|
then start a thread to teach them.that is better than this kind of thread
|
|
|
|
|
|
vemon
|
think again bro, i've not had many girlfriends, but i had 2 that really could kiss, she just has to practice and put her feelings to it.
|
|
|
|
|
|