|
olu2cool
|
Pappilo!!! It's PEAK
|
|
|
|
|
|
George_D (m)
|
it's in pipillo. it's in you! 
|
|
|
|
|
|
mamae (f)
|
For me, I prefer PEAK MILK because of its natural flavor, PEAK MILK na baba!!!!!!!!!!!!!!!!!!!!!!!!!
|
|
|
|
|
|
George_D (m)
|
no contest for peak-except those deceiving themselves 
|
|
|
|
|
|
Gnike
|
All of una just dey form butty, even the ones wey no fit speak English, una dey claim say una like peak milk, una know where dem dey sell am? e come remain to know how e dey taste. Comot dia, I go speak up for Cowbell because na that one gree reach we hand for here, I dey represent my area for life.
Psych!!!! Hey guys am just kidding. Peak Milk is it man, no contest. It's like comparing a car to a truck. they ain't in the same category. No sir.
|
|
|
|
|
|
Fhemmmy
|
Milk is milk. i wish we can be told to drink milk from the source sef.
|
|
|
|
|
|
George_D (m)
|
milk no be milk, bros!
|
|
|
|
|
|
|
|
yjay (f)
|
no comparison at all, Cowbell isnt milk! its tasteless!
|
|
|
|
|
|
Fhemmmy
|
milk no be milk, bros!
Some people dont even have water and now u wanna complain about milk?
|
|
|
|
|
|
George_D (m)
|
nobody is complaining. we're just trying to find out which is better. the fact that some people don't have the opportunity to drink milk doen't mean you should drink crap. will you buy a jallopy just beacuse you think you're more priviledged than some people who are riding bicycles?
|
|
|
|
|
|
Fhemmmy
|
nobody is complaining. we're just trying to find out which is better. the fact that some people don't have the opportunity to drink milk doen't mean you should drink crap. will you buy a jallopy just beacuse you think you're more priviledged than some people who are riding bicycles?
Milk na milk jare.
|
|
|
|
|
|
George_D (m)
|
yes o! just like car is car whether jaloppy or not! 
|
|
|
|
|
|
ceasyc (f)
|
in 9ja its PEAK MILK but its too expensive in london jare moni 4 1 peak milk fit buy 2 or 3 of another brand of tin milk am talking pounds so any cheaper 1 will do in uk
|
|
|
|
|
|
Ebonyeyes (f)
|
Peak milk is the best. Cowbell taste like dog poo 
|
|
|
|
|
|
FBS
|
Maybe Peak Bell or Peak Cow or Bell Milk? 
|
|
|
|
|
|
George_D (m)
|
are we still on this? 
|
|
|
|
|
|
Dclique (m)
|
Peak- milk at its peak.
|
|
|
|
|
|
George_D (m)
|
i thought peak won hands down several months ago? why was this thread not locked? 
|
|
|
|
|
|
Ogaga4Luv (m)
|
See some people coming here to show their "BadMouth" talent. . . . George D im pointing direct to you. . . you better apply to become a Mod and have the chance to lock this thread . I was Opportuned to be a MOD but too busy to be (((ON))) here. Well, have finally learnt somethings about you. . . 
|
|
|
|
|
|
George_D (m)
|
@Ogaga4Luv, bros, why you dey vex for me naaa? i'm only expressing an honest opinion about a product i love. 
|
|
|
|
|
|
THE-AMAKA (f)
|
everyone knows Peak is the best! cowbell cant even compete.
Peak is the ultimate complement when drinking Milo or Bournvita. ahhhh i love that stuff, wish i could find it here in the states.
|
|
|
|
|
|
George_D (m)
|
abi oo. pls tell ogaga! 
|
|
|
|
|
|
Ogaga4Luv (m)
|
The reason i have to react on my previous against you is due to your hate statement . . . .i nor Vex , but only paracid ,how a whole warri based person like you go yarn like that. . . George D,Now i feel your point. . . .  @Ogaga4Luv, bros, why you dey vex for me naaa? i'm only expressing an honest opinion about a product i love.  abi oo. pls tell ogaga! 
|
|
|
|
|
|
George_D (m)
|
bros, keep up the spirit. one love!
|
|
|
|
|
|
Ogaga4Luv (m)
|
Correct. . . ! , bro, nothing do you jo! . Wafi. . .i dey hail ooo "wink"
|
|
|
|
|
|
George_D (m)
|
bros, e be like say you dey inside wafi proper ooo! this ya abidjan level na dagbo oooo! 
|
|
|
|
|
|
Ogaga4Luv (m)
|
Nor bi Dagbo ooooo. . . . . .lol, you sound funny. I dey Ivory Coast, bro. . .I have been missing wafi almost 4 yrs now. Cant just wait to ENTER town ooo.
I Feel so Comfortable when sharing on the internet with the warri style pikgin english. . . 
|
|
|
|
|
|
George_D (m)
|
ok. bros, i believe you. make you try show for town this christmas, naaa? e don tay oooo! 
|
|
|
|
|
|
Ogaga4Luv (m)
|
Yeah bro. . . you're right , i have already make up to show this new year. . . .e don tail nor bi small but wafi blood still dey flow inside my vain. . . . 
|
|
|
|
|
|
Fhemmmy
|
Yeah bro. . . you're right , i have already make up to show this new year. . . .e don tail nor bi small but wafi blood still dey flow inside my vain. . . .  u mean to say the ivorian waffi blood?
|
|
|
|
|
|
Ogaga4Luv (m)
|
he he . . . . something like that , all join!.
|
|
|
|
|
|