|
tosinaded@
|
Catch the life on eko fm with hnic live now til 9pm before the show at abeokuta!
|
|
|
|
|
|
tosinaded@
|
2face walks in also! Its getn hot in there!
|
|
|
|
|
|
javalove (m)
|
AND DEM TALK SAY MODO NO GET SHOWS!!!
tosin why dem ban u now? omo make i maintain myself b4 dem ban me ooo
|
|
|
|
|
|
tosinaded@
|
The moderators dan turn God! U cross there part and u are banned! Its personal beef o! Dem come use offtopic cover am,like na only me dey do offtopic!
|
|
|
|
|
|
olayokun (m)
|
What d deal.They all went to Raypower after been to Eko fm. Y sauce wan dey padi padi wiv Mode?.I tire oh!!!!. Them moderators don restrict my typin prowess man.what d deal. Oshamo.
|
|
|
|
|
|
|
|
tosinaded@
|
Olayokun wetin u dey insinuate?
|
|
|
|
|
|
skingo (m)
|
olayokun you be monkey na ppl lik una dey cause nonsense yawa just like sauce kid said. and mode nine done confirm say una idiots online na so una dey yan dust. idiot.
|
|
|
|
|
|
darequam (m)
|
@tosin u said somethin about a show at Abeokuta, do u mean they r comin there also and when?
|
|
|
|
|
|
tosinaded@
|
Sorry i meant ota! Gateway hotel ota. The show already took place on friday! Sorry about the wrong info
|
|
|
|
|
|
darequam (m)
|
Sorry! But were u there, or did u listen on radio, Wetin dem yarn self?
|
|
|
|
|
|
darequam (m)
|
Sorry! But were u there, or did u listen on radio, Wetin dem yarn self?
|
|
|
|
|
|
javalove (m)
|
saucekid don won come beg baba mode. all man sef no say dis year na mode 9 year so dem no get choice. ITS THE YEAR TWO THOUSAND AND NINESTEIN!!!!
|
|
|
|
|
|
tosinaded@
|
Ode! Which mode9? His album is a flop in the market!
|
|
|
|
|
|
skingo (m)
|
sauce kid beg modenine for wetin. omo go and fuk ursef nd modenine. even if u want strt toyan dust. yan somethig we can blieve. no dey yan nonsense. modenine ko. shebi u don buy the album tire. u see am for tv?
|
|
|
|
|
|
khanye (m)
|
@ tosin & SKingo Na why your body dey Hot? Na true say Sauce kido talk say 9 be the real Baba and not the fake Barber 
|
|
|
|
|
|
olayokun (m)
|
Olayokun wetin u dey insinuate?
I no dey insi anything,na d koko b dat.Na dat bingo make me no wan gbadun sauce flow
|
|
|
|
|
|
tosinaded@
|
ure confused guy!!! u no get mind???
|
|
|
|
|
|
skingo (m)
|
n una no sabi wetin una gbdun. all the same. i no send modenine, he simply does not apeal to my felow nigerians. i dont knw where people like khanye come from. and african american is coming soon
|
|
|
|
|
|
lalaboi (m)
|
To Your fellow Nigerians  Skingo you must be the head of all naija music lovers abi?
|
|
|
|
|
|
tosinaded@
|
Must u quote him? Did he cal himself the head of anytn? Drop your comments or simply ignore
|
|
|
|
|
|
lalaboi (m)
|
Drop your comments or simply ignore
Why didnt you practise as you have just preached  are you skingo? big NO
|
|
|
|
|
|
tosinaded@
|
Guy no gimme that shit!
|
|
|
|
|
|
skingo (m)
|
lalaboi don meet blAckface jus dey yan sme tribunal dust
|
|
|
|
|
|
abdurrazaq (m)
|
Check out Modenine and Saucekid together in the studio. It's good to see the guys together 
|
|
|
|
|
|
tosinaded@
|
Check out Modenine and Saucekid together in the studio. I t's good to see the guys together  guy na eko fm be this jare
|
|
|
|
|
|
javalove (m)
|
at least make saucekid sef follow big bois waka gain small rep. modenine is being a good egbon oooo 
|
|
|
|
|
|
skingo (m)
|
una no get work. who take this picture? does it look liek saucekid dey py modenine attention. the guy dey organise toto for the night you na dey claim say egbon. javalove na tribunal igbo u dey smoke now. your head don scatter
|
|
|
|
|
|
ice_zik (m)
|
LOL, Skingo you never change!
|
|
|
|
|
|
abdurrazaq (m)
|
guy na eko fm be this jare Well, the fact that it's Eko FM doesn't mean that they are not together (at least for that moment) The world in bold up there in your comment is not needed to point out that it is Eko FM. una no get work. who take this picture? does it look liek saucekid dey py modenine attention. the guy dey organise toto for the night you na dey claim say egbon. javalove na tribunal igbo u dey smoke now. your head don scatter
Modenine was not paying Saucekid attention either. The guy was simply relaxing with guys who were not shy to be there.
|
|
|
|
|
|
skingo (m)
|
na u be modenine? na only u go know that one. fro the picture, saucekid no sabi say modenine dey the room. u no dey look. modenine dey awareness program
|
|
|
|
|
|
sauran (f)
|
saucekid no sabi say modenine dey the room. u no dey look.
lol the next big thing after mode rugged. 
|
|
|
|
|
|