I'm a 27 yr old male.i graduated with a B.sc (SOCIOLOGY) from the UNIVERSITY OF LAGOS.How can i work with CELTEL(Vmobile Nigeria)?I'm currently woking with ReltelWireless as a customer care executive. please,kindly reply me if u have any links as regards my question.Cheers!
o boy na wa for u oooo i dey find as i go enter that coy at least i'm into gsm installation i am a gradute hnd of electrical engineering aquired from fed ploy bida i don't know how u can assist,q qquadry@yahoo.com
@ honeyworld, Abeg, help us get job 4 reltel first and God go hellep una get 4 vmobile, U no even tell us say u don get job sef. Now wey u need help, u don resurface!