I Beg O Oooooooooooooo

Welcome. Please Login, Register, Or Activate! 
type your username and password to login
Date: November 25, 2009, 12:42 PM
432347 members and 299310 Topics
Latest Member: morion9
Nairaland [Nigerian Forum] Home Help Search Who is currently online? Login Register
Nairaland Forum  |  Entertainment  |  Jokes Etc (Moderator: dani1luv)  |  I Beg O Oooooooooooooo
Pages: (1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) ... (68) Go Down Send this topic Notify of replies
Author Topic: I Beg O Oooooooooooooo  (Read 12492 views)
clemcykul
Re: I Beg O Oooooooooooooo
« #64 on: January 15, 2009, 11:34 AM »

U dey happy Huh Shocked Shocked Shocked Shocked Grin
D1KeleVra (m)
Re: I Beg O Oooooooooooooo
« #65 on: January 15, 2009, 11:49 AM »

See how this guy just dey shine teeth, just dey kill all this plants and grass.
clemcykul
Re: I Beg O Oooooooooooooo
« #66 on: January 15, 2009, 01:55 PM »

teeth wey don dey expire Shocked
papine (m)
Re: I Beg O Oooooooooooooo
« #67 on: January 15, 2009, 07:16 PM »

 A  beg  make una leave  studio43  alone, the  guy is a great person, and one thing wey make me like kam be say, this guy get natural talent. Wink Wink Wink Wink Wink Wink Wink Wink Wink
And the talent na to sand field bar beech water Grin Grin Grin Grin………. Nothing  do u guy

A beg I no go fit marry mamiwater ooooooooooo, make  I no come born  octopus     Grin Grin Grin Grin Grin Grin Grin Grin Grin Grin Grin Grin
studio43 (m)
Re: I Beg O Oooooooooooooo
« #68 on: January 15, 2009, 08:45 PM »

Quote from: clemcykul on January 15, 2009, 11:34 AM
U dey happy Huh Shocked Shocked Shocked Shocked Grin


Quote from: clemcykul on January 15, 2009, 10:28 AM
try am na, e dey sweet wella Grin

*carries studio's remains for burial*


Quote from: papine on January 15, 2009, 07:16 PM
A beg make una leave studio43 alone, the guy is a great person, and one thing wey make me like kam be say, this guy get natural talent. Wink Wink Wink Wink Wink Wink Wink Wink Wink
And the talent na to sand field bar beech water Grin Grin Grin Grin………. Nothing do u guy

A beg I no go fit marry mamiwater ooooooooooo, make I no come born octopus Grin Grin Grin Grin Grin Grin Grin Grin Grin Grin Grin Grin


god in heaven, let my enemies live long and see what i will become in future Cry
TOYOSI20 (f)
Re: I Beg O Oooooooooooooo
« #69 on: January 15, 2009, 08:49 PM »

Quote from: studio43 on January 15, 2009, 08:45 PM
god in heaven, let my enemies live long and see what i will become in future Cry


Na so u dey pack enemies like say they be fixed assets?? Shocked Shocked

Abeg shine ya eyes jare, no be ya fault too, I no fit shout at all!! Grin Grin Grin
D1KeleVra (m)
Re: I Beg O Oooooooooooooo
« #70 on: January 15, 2009, 09:00 PM »

guy has no enemies, he just tryin to hype him self.  *hisses* 45 year old baldy!
TOYOSI20 (f)
Re: I Beg O Oooooooooooooo
« #71 on: January 15, 2009, 09:03 PM »

LMAO!!!

really?? Hype himself up?? Shocked Shocked

I see hes got it that bad huh, paranoid fella!! Cheesy

I'll be sure to say a prayer for him tonight!! Grin Grin
D1KeleVra (m)
Re: I Beg O Oooooooooooooo
« #72 on: January 15, 2009, 09:07 PM »

Prayers? Tht would hardly help. Na sele fit beat nonsense comot him body.  Tongue
TOYOSI20 (f)
Re: I Beg O Oooooooooooooo
« #73 on: January 15, 2009, 09:11 PM »

Tee hee hee. . . . .i see what u saying baby, he needs an iron fist doesn't he?? Cheesy

Well then I'll round up a coupla thugs and a few more hoodlums too take care of things

if u know what i mean, i guess that should do it!! Grin
sholabanke (m)
Re: I Beg O Oooooooooooooo
« #74 on: January 15, 2009, 11:01 PM »

beware of police
sylve11
Re: I Beg O Oooooooooooooo
« #75 on: January 16, 2009, 10:15 AM »

u be one?
D1KeleVra (m)
Re: I Beg O Oooooooooooooo
« #76 on: January 16, 2009, 10:20 AM »

chu chu! my chinese language laugh Why u askin' Sylve? U steal person shoe?
Ben-10
Re: I Beg O Oooooooooooooo
« #77 on: January 16, 2009, 10:53 AM »


na ten years ago
sylve11
Re: I Beg O Oooooooooooooo
« #78 on: January 16, 2009, 11:05 AM »

naing u start to dey steal?
studio43 (m)
Re: I Beg O Oooooooooooooo
« #79 on: January 16, 2009, 11:24 AM »

enemies of studio Grin
Ben-10
Re: I Beg O Oooooooooooooo
« #80 on: January 16, 2009, 11:27 AM »


friends of Ben Kiss
D1KeleVra (m)
Re: I Beg O Oooooooooooooo
« #81 on: January 16, 2009, 11:31 AM »

Quote from: sylve11 on January 16, 2009, 11:05 AM
naing u start to dey steal?

What the heck-n-hell does that mean?  Undecided
tytylayor
Re: I Beg O Oooooooooooooo
« #82 on: January 16, 2009, 11:38 AM »

roflmao

uppppppp  syllllllllll Cheesy Cheesy Cheesy
D1KeleVra (m)
Re: I Beg O Oooooooooooooo
« #83 on: January 16, 2009, 11:45 AM »

Tyty, I'm not quite suprised u get the drift on his comment, as both of you are operating at the very same low frequency brain waves.
sylve11
Re: I Beg O Oooooooooooooo
« #84 on: January 16, 2009, 11:53 AM »

Quote from: D1KeleVra on January 16, 2009, 11:45 AM
Tyty, I'm not quite suprised u get the drift on his comment, as both of you are operating at the very same low frequency brain waves.

Just stepped on ma toes. Please anywhere u see ma post, ignore it. I don't have your time Mr. Digital Brain. ok. Angry

Quote from: tytylayor on January 16, 2009, 11:38 AM
roflmao

uppppppp syllllllllll Cheesy Cheesy Cheesy

'Brave wife' how are u?
D1KeleVra (m)
Re: I Beg O Oooooooooooooo
« #85 on: January 16, 2009, 12:04 PM »

Guy! i'm Bio-Technology, your just a 56kb RAM, calculator, half your wifey's speed.
tytylayor
Re: I Beg O Oooooooooooooo
« #86 on: January 16, 2009, 12:06 PM »

Quote from: D1KeleVra on January 16, 2009, 11:45 AM
Tyty, I'm not quite suprised u get the drift on his comment, as both of you are operating at the very same low frequency brain waves.

dumbhino, dis forum is not for dumb ass like u, gabry who is not even a nigerian  can pick everytin we'r sayin here, so i dnt know whom u r posing for, magant

@ololumi

i dey jor, leave d yeye somtin alone, na me say make hin no understand us? baffoon
curtez
Re: I Beg O Oooooooooooooo
« #87 on: January 16, 2009, 12:21 PM »

Guy whats your name Wink you too much ohhh
studio43 (m)
Re: I Beg O Oooooooooooooo
« #88 on: January 16, 2009, 12:51 PM »

@clemcykul male or female,

u are one of the peeps i admire so much on nairaland. and for the fact that you've agreed to go down the grave with me is a dream fulfilled . and a legacy  you've left behind for others to follow  Wink  Grin
sylve11
Re: I Beg O Oooooooooooooo
« #89 on: January 16, 2009, 01:37 PM »

Quote from: D1KeleVra on January 16, 2009, 12:04 PM
Guy! i'm Bio-Technology, your just a 56kb RAM, calculator, half your wifey's speed.

it's a pity, if only u know what i mean.
D1KeleVra (m)
Re: I Beg O Oooooooooooooo
« #90 on: January 16, 2009, 03:20 PM »

My bad. U two still dey slow. Tongue
sholabanke (m)
Re: I Beg O Oooooooooooooo
« #91 on: January 16, 2009, 05:02 PM »

D1kelevra
please take it kool for the benefit of us wey we no go school Wink
sylve11
Re: I Beg O Oooooooooooooo
« #92 on: January 16, 2009, 05:15 PM »

uhmmmm
sholabanke (m)
Re: I Beg O Oooooooooooooo
« #93 on: January 16, 2009, 05:18 PM »

@sylve
how your side?
sylve11
Re: I Beg O Oooooooooooooo
« #94 on: January 16, 2009, 06:07 PM »

Mhen i dey o, what urs na?
dani1luv
Re: I Beg O Oooooooooooooo
« #95 on: January 16, 2009, 06:12 PM »

mine nor dey
 All Nl Ladies Pick Ur Favourite Husband  How A 7 Year Old Explains Sex Its Hella Funny   Mermaid Found After Tsunami: Wow!  Page 2
Pages: (1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) ... (68) Go Up Send Topic to Friend by E-mail Reply 


Sections: Autos/Cars (2) Jobs/Vacancies (2) (3) Career Talk Education General(2) Politics Romance Computers Phones Travel
Sports Fashion Health Religion Celebrities TV/Movies (2) Music/Radio (2) Books Webmasters Programming

Links: Page1 Page2 Page3 Page4 Page5 Page6 Page7 Page8 Page9 Page10

Nairaland is owned by Oluwaseun Osewa. See also: Nairalist Classified Ads
Nairaland Forum | Powered by SMF 1.0.12.
© 2001-2005, Lewis Media. All Rights Reserved.