|
haywhy (m)
|
I be like say u just recharge 
|
|
|
|
|
|
jaybaby (f)
|
***** HEHEHEHE***** Wetin that 1 kom MEAN? 
|
|
|
|
|
|
haywhy (m)
|
Leave d people wey no make them laugh@ u small na just small oo
|
|
|
|
|
|
|
|
kokoletz (m)
|
Jaybaby whn did u turn professor wh 1 b REARTICUTE abeg i take hand cover head.
|
|
|
|
|
|
haywhy (m)
|
U too revibrate  I just saw somefin wey u write say 80% of men are impotent How do you know? oya say d truth 
|
|
|
|
|
|
|
|
haywhy (m)
|
yes ooo take it or leave it jaybaby is a female 
|
|
|
|
|
|
|
|
haywhy (m)
|
okay. jaybaby is a male 
|
|
|
|
|
|
lady kool (f)
|
i will dump both of them sharp! sharp! no wasting of time! but if my lover is so buff that always make me turn whenever i see him oh i will cry for 2weeks and even longer!
|
|
|
|
|
|
lady kool (f)
|
i will dump both of them sharp! sharp! no wasting of time!i will think of that but not waste ma time on that and move on! but if my lover is so buff that always make me turn whenever i see him oh i will cry for 3weeks and even longer! and i will deal with ma so called bestfriend that when she see me she will be running away!
|
|
|
|
|
|
jaybaby (f)
|
HyWHy na u sabi ooooooooo-------E b lik say that REVEREND way u dey claim don dey WRRY u abi?
|
|
|
|
|
|
haywhy (m)
|
If reverend no worry me wetin go worry me or se na u go worry me 
|
|
|
|
|
|